I dnt do dis but I jst dnt v choice,dat guy d@ kold himself JJC is jst tokin out of envy,d fact d@ u once help me dose nt mean u r is GOD,,jst watch d@ ur dirty mouth b4 u bring mre complicatin issue,bad belle.
tiwa savage wrote many songs 4 foreign artists…so y the noise..jjc u fall my hand…star na star no be kokowater dbanj sale b4 e be star ooo!!!ooooshe#teamdbanj
Ode ni bobo JJC yi mehn! Wetin concern us if na prostitute yur papa fuck 2 born yu??d fact dt they came out 2ru yu doesnt giv yu bullshit talk rights.. Yu come dey spit dust unto say person don big pass yu… Guess dats Ÿ yu were losing then and still a fucked big loser ttyl nw, Ode! Frm 2dai i stop listening to yur musik, watching yur vids or attendin any shw dats connected to yu in anyform or manner! Oloshi!!!
All of una wey dey insult jjc no well.the guy only reacted to false allegation leveled against him by dbanj.Which one be badbelle inside.who ever is famous today shud knw dat some1 was there b4 him and someday he too will end in obscurity.most nigerians are just hypocrites.I won’t be surprised if the tables turn 2mrw whose side you would be.Dbanj don’t bite the finger that fed you if all he said are true Omo ale ni en.
Olamide
April 26, 2012
Pls someone shld ask JJC to come back home,come and break into the Nigerian music industry if them born you well..
RIDWAN
April 26, 2012
JJC is too mad…. Dude was spitting fire like a thunder!
roselyn
April 26, 2012
JJC went in on Dbanj though
adewale
April 26, 2012
I dnt do dis but I jst dnt v choice,dat guy d@ kold himself JJC is jst tokin out of envy,d fact d@ u once help me dose nt mean u r is GOD,,jst watch d@ ur dirty mouth b4 u bring mre complicatin issue,bad belle.
maxflow
April 26, 2012
JJC don vex die!!!! Mehn I feel as ????? tin pain am…….buh mehn, e was spitting brimstones!!! Dbanj shora oooo!!!
yes
April 27, 2012
All u haters stop dissing jjc cause to me dt guy just said d truth and we all know d truth is so so so so so so so bitter
christian
April 27, 2012
LOOOOL JJC is getting AAGGGGYYY Bloodfireeeee
christopher
April 27, 2012
hahaha!This JJC guy’s interview is funny as hell.
jide
April 27, 2012
tiwa savage wrote many songs 4 foreign artists…so y the noise..jjc u fall my hand…star na star no be kokowater dbanj sale b4 e be star ooo!!!ooooshe#teamdbanj
don ozzy
April 28, 2012
@JJC you are a BITCH ass nigga… eny1 dat supports you shud chop shit and die.broke ass nigga #teamdbanj
@djcrosscross
April 28, 2012
9ja entertainment, plz we want good songs and hits not all this gist, make una sing oooooooooo
ImakeMusik
April 29, 2012
Ode ni bobo JJC yi mehn! Wetin concern us if na prostitute yur papa fuck 2 born yu??d fact dt they came out 2ru yu doesnt giv yu bullshit talk rights.. Yu come dey spit dust unto say person don big pass yu… Guess dats Ÿ yu were losing then and still a fucked big loser ttyl nw, Ode! Frm 2dai i stop listening to yur musik, watching yur vids or attendin any shw dats connected to yu in anyform or manner! Oloshi!!!
jaja
April 5, 2013