Shut up ur mouth Modella or wat u call ursef. Na 2day u dey listen to music. Freestyle doesnt mean u shud start saying rubbish. Abi as na freestyle u nor go replay am to check if its standard or not. DAVIDO has almost taken ur spot Wande. U beta start fighting for it b4 u loose it finally. Omo mushi u dey dull me. I expect beta things frm u not dis. Wanna see sumtin gud nxt time. Ok!
Guys relax,what was uploaded was the raw unmixed version.that was what was available on the internet at that moment.Just download the mastered version below.#dope song
lol guys take it easy its just a freestyle, have 2 say d beat is on point wande should do go low again with dis same beat and maybe add new lines but i like it tumbs up shizzi
See bad belle….wey dey burst mouth here…..shey na so he eazy to enter studio burst abi……y una no go studio self go burst lyricz………na jsckshit una dey talk ooo….wande for real……I see u bro………leave them may dem talk……na tabooo………je kan moo…..no time to check time……if I hear????????
I have played this song more than 20 times since I downloaded it 2 days ago…I prefer this Shizzi than the Don o sef. Haba, Don own noise n sm autotune de but tis joint na Wande natural voice una de hear so o…*thumbs up* its Wande Coal!!!
brown
October 28, 2012
Pls no dey put rubbis song here again..if u no fits sing go find anoda wrok do.no b fight u jus dey waste my megabite.
Wale
October 28, 2012
LOL @ BROWN
Wale
October 28, 2012
RUBBISSHHH!!!!!!
soft
October 28, 2012
This boy is sick….
djchrisben
October 28, 2012
Nawa Ooº°? ?°ºoo. Ooº°? ?°ºoo. N?????a????? song Be di?????s????
ambertree
October 28, 2012
Shit! Wande uu’r nt d guy i use 2 knw.pick up annd gv uss som more orobo 2 badd ooo!.noo dy dull mee andd uur fanz ooo
modella
October 28, 2012
It’s a freestyle u ppl ahn ahn. Y’all shud take it easy
Enjanla Aaron
October 28, 2012
Shut up ur mouth Modella or wat u call ursef. Na 2day u dey listen to music. Freestyle doesnt mean u shud start saying rubbish. Abi as na freestyle u nor go replay am to check if its standard or not. DAVIDO has almost taken ur spot Wande. U beta start fighting for it b4 u loose it finally. Omo mushi u dey dull me. I expect beta things frm u not dis. Wanna see sumtin gud nxt time. Ok!
jenkiez
October 28, 2012
Wande chako oshi after dem go say na u dey ryt song 4 d’banj ur ear well well o na free style b dis abeg give us beta tin nah
chiski
October 28, 2012
Fucked song
Mr.M
October 28, 2012
I b wan download am but wetin pple dey talk……no fit make me try am……so d dude fckup gan?…..
Slimkyd
October 28, 2012
Guys relax,what was uploaded was the raw unmixed version.that was what was available on the internet at that moment.Just download the mastered version below.#dope song
http://www.hulkshare.com/dl/9x1yfxzzw8q4/Angel-in-dis-worldfull%20version?d=1
tunde
October 28, 2012
U????? pple jst dey yarn shit d song is an unmixed version na wande ???? dey dere jare
dripcy
October 28, 2012
lol guys take it easy its just a freestyle, have 2 say d beat is on point wande should do go low again with dis same beat and maybe add new lines but i like it tumbs up shizzi
olubunmi victor
October 29, 2012
See bad belle….wey dey burst mouth here…..shey na so he eazy to enter studio burst abi……y una no go studio self go burst lyricz………na jsckshit una dey talk ooo….wande for real……I see u bro………leave them may dem talk……na tabooo………je kan moo…..no time to check time……if I hear????????
Idreessou
October 30, 2012
I have played this song more than 20 times since I downloaded it 2 days ago…I prefer this Shizzi than the Don o sef. Haba, Don own noise n sm autotune de but tis joint na Wande natural voice una de hear so o…*thumbs up* its Wande Coal!!!
2nsky
October 30, 2012
Love dis song die
olisa
October 30, 2012
Na freestyle na, una no see say e no complete? D guy was just playing in d studio