tooXclusive
Advertisement
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

Falz & Tekno – O Wa Lyrics

O Wa Lyrics, Song written by Falz & Tekno.

Falz Tekno O Wa Lyrics

Here’s the official lyrics to “O WA”, Falz first 2023 single featuring Tekno, Produced by Chillz.

LYRICS

FALZ (Tekno)
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Tekno’s Verse
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

DOWNLOAD MP3

 

DOWNLOAD More Music

Falz Gentleman Lyrics

Falz – Gentleman LYRICS

by Tommy
4 weeks ago
0

...

Tekno Freetown Lyrics

Tekno – Freetown Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Tekno – “Jogodo”

[Lyrics] Tekno – “Jogodo”

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Yaba Buluku Boyz Falz Madam De Madam Lyrics

Yaba Buluku Boyz, Falz – Madam De Madam Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

Tekno - Skeletun

[Lyrics] Tekno – “Skeletun”

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

“2 keys for 1 car” – Zinoleesky Shocks Fans with Multi-Million Naira Ferrari Purchase (VIDEO)
News

“2 keys for 1 car” – Zinoleesky Shocks Fans with Multi-Million Naira Ferrari Purchase (VIDEO)

by Idara Inyang
Jun 3, 2023 | 17:21
0

Popular singer and songwriter, Zinoleesky celebrates as he launches a brand new Ferrari car. This comes amid beef between him...

Read more
Tiwa Savage’s Son Jamil Steals the Show with His French and Singing Talent! (WATCH)
News

Tiwa Savage’s Son Jamil Steals the Show with His French and Singing Talent! (WATCH)

by Idara Inyang
Jun 3, 2023 | 17:14
0

Famous songstress, Tiwa Savage’s son was captured in a heartwarming video reading sweet words to his mother in English language...

Read more
Seyi Vibez Fan Tattoos Him on Her Leg – Watch the Video!
News

Seyi Vibez Fan Tattoos Him on Her Leg – Watch the Video!

by Idara Inyang
Jun 3, 2023 | 16:32
0

A Nigerian lady has drawn a huge tattoo of Afrobeats singer, Seyi Vibez’ face as a way of proving that...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
Jun 2, 2023 | 00:55
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
Jun 2, 2023 | 00:54
1

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
“2 keys for 1 car” – Zinoleesky Shocks Fans with Multi-Million Naira Ferrari Purchase (VIDEO)
News

“2 keys for 1 car” – Zinoleesky Shocks Fans with Multi-Million Naira Ferrari Purchase (VIDEO)

Jun 3, 2023 | 17:21
Tiwa Savage’s Son Jamil Steals the Show with His French and Singing Talent! (WATCH)
News

Tiwa Savage’s Son Jamil Steals the Show with His French and Singing Talent! (WATCH)

Jun 3, 2023 | 17:14
Seyi Vibez Fan Tattoos Him on Her Leg – Watch the Video!
News

Seyi Vibez Fan Tattoos Him on Her Leg – Watch the Video!

Jun 3, 2023 | 16:32
“I miss my old life” – Cardi B Reveals
News

“I miss my old life” – Cardi B Reveals

Jun 3, 2023 | 09:35
Tems Finally Takes Home Her First Grammy Award Plaque
News

Tems Finally Takes Home Her First Grammy Award Plaque

Jun 3, 2023 | 09:23
slot pulsa slot dana