Prime Video Prime Video Prime Video
tooXclusive
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

[Lyrics] CDQ – “Soft” ft. Mr. Eazi

by Tomiwa
Jul 31, 2022 | 20:38
in Lyrics
0

Last Updated on Jul 31, 2022 | 22:43 by Tomiwa

STREAM/DOWNLOAD MP3

CDQ Ft. Mr. Eazi – Soft Lyrics

[Intro]
Won n pe e!
Woos!
Zagadat!
Masterkraft on the beat
Mr Eazi
Wo omo yen, Wo omo yen, Wo bo shey soft

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
CDQ yea yea
Say baba
Soft!
Mr Eazi yea yea
Baby you be soft
Soft yea yea

[Verse 1 – CDQ]
Shey na love you want? I go give you in abundance
Carry me for chest like a pendant
If we fit go back to our secondary school days
I go stand for you so you no go ever miss attendance
No be eye wey open dem dey use see
Ma woju anybody, kak on me like WC
No be say I dey lie girl you too sweet
Ever since I met you, my whole world is juicy
Your body is goal like pon pon
Make up on fleek, Slayqueen, Omo ton so
I wish say e possible make I sell myself carry the money ran e lo school ni London
Wait, faith! Mo fe ma je’se e
Apple of my eyes je’n ma te’se e
See as body soft like omelette
69B carry you for head like helmet

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Yeh! Omo ton so
Soft, soft! Slay mama
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yea, yea

[Hook – Mr Eazi]
Only you dey do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer
I dey do Yemi my lover, mi my lover
Only you go make me better, make me better

[Verse 2 – CDQ]
One for my mum, two for my baby
No matter how man stubborn reach, no be for lady
Iwo ni balancing front mi bi tire maruwa
Ki oro emi ati e le jasope mo se wole aluwa
Vanessa always high me like High-grade
Bere mi, mo n gbope steady ma lo downgrade
Mo ma gba PJ fun e ko lo l’oliday
Bi oro lo bi o bi okere so mami gba gbe,
Thief me nau kala your mamu
No be after market don close, ko ma jam o
Ma lo se mistake yo lofila ni fasamu
Awon ore e tempt me everyday, k’olorun sanu o
Soft, everything soft
I be like half don food, Na you be the salt
Loyal to your government, show you my result
T’oba di Thursday ka lo register ni court

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft! (woss)
Soft, you be, soft! (woss wobi)
Yay!
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yay, yay

[Hook – Mr Eazi]
Only you go do me better, do me better (oya shey mi dada, gba ope)
Baby make you draw me nearer, draw me nearer (te o wo ga ope)
I dey do Yemi my lover, mi my lover (fa mi mo ra)
Only you go make me better, make me better

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft! (won! pe e)
Soft, you be, soft! (CDQ)
Yay!
Soft, soft!
I like you, you be, soft!
Yay, yay

[Outro – Mr Eazi]
Only you go do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer (fa mi mo ra)
Dey make me do Yemi my lover, mi my lover
Only you dey make me better, make me better
My baby, pretty baby, sweet lady
My baby, pretty baby, sweet lady
Mr Eazi take e ye easy
Kilo shele
Yeye in the building
Woss
Mixed by North Gabriel
Woss
Love y’all

E Kelly x Mr Eazi - Need Somebody

E Kelly x Mr Eazi – “Need Somebody” (Song)

Aug 15, 2022 | 18:48
Masterkraft Abeykehh Diamond Platmunz Flavour

Masterkraft – “Abeykehh” ft. Diamond Platnumz x Flavour | Mp3 (Song)

Aug 15, 2022 | 18:48

Masterkraft x Phyno – “Egbon” | Mp3 (Song)

Masterkraft – “Turn Me On” (Song)

Original Stereoman x Masterkraft – “Ekwe” (Amapiano Remix) (Song)

Blaq Jerzee x Mr Eazi x Harmonize – “Falling For U” | Mp3 (Song)

CDQ – “Tekiller” (Prod. JayPizzle) | Mp3 (Song)

[EP] CDQ – “See The Queue” ft. Timaya (Song)

G-Winz – No Evil

King Zicco – Our Father

[Video] OXAG – Finish Work

Don Cloud – “Something”

Dayrian – Space Frolic

Kaylex – Manya ft. Terry Apala

Denrynz – A Wayward Child

iStar – No Cap

Elelepapi – Free Your Mind #FYM

Categories

A-List Albums Artist BB Naija Best Archives Content Culture D'sola Corner Davido News DJ Mix 2020 Editorial Entertainment EP Events Fashion Feature Feature 2 Featured Article Fvck You GHANA Giveaway HOT! HOT!! HOT 100 Interviews Lifestyle Lyrics Metal Mixtape News Next Rated Nigerian and Naija Music Videos On Point Hype Politics Reviews Rock Social Views Songs Sponsored Content Sponsored Post Sport Trending Video VIDEOS World News

Popular Post

Buju – “Italy” (Refix) ft. Blaq Diamond | Mp3 Download (Song)

Ayanfe x Davido – “Migrate” | Mp3 (Song)

Naira Marley – O’dun ft. Zinoleesky (Song)

Adekunle Gold – “Sinner” ft. Lucky Daye | Mp3. (Song)

Lyta – Destiny (Kadara) ft. Shorae Moore (Song)

Oxlade – Want You (Song)

DJ Tunez x Ashanti x Adekunle Gold – “Energy” | Mp3 (Song)

Erigga – “Wickedness” | Mp3 Download (Song)

Patoranking – “Celebrate Me” (Prod. Yung Willis) | Mp3 (Song)

Crowdkontroller x Orezi – “Money Sweet” | Mp3 (Song)

Dremo – “What’s Popping” (Dremix) (Song)

DJ Tunez x Olamide – “Require” (Prod. P.Prime) (Song)

Adekunle Gold – “Firewood” ft. Tekno [Mp3 + Lyrics] | Mp3 (Song)

Candy Bleakz – “Baba Nla” ft. Teni (Prod. Niphkeys) | Mp3 (Song)

E Kelly x Mr Eazi – “Need Somebody” (Song)

Fireboy DML, Ed Sheeran, R3HAB – Peru (R3HAB Remix) (Song)

Naira Marley – “Opotoyi” (Marlians!) (Song)

Adekunle Gold – “Mercy” | Mp3 Download (Song)

Masterkraft – “Abeykehh” ft. Diamond Platnumz x Flavour | Mp3 (Song)

Umu Obiligbo – “Not For Everybody” ft. Rudeboy | Mp3 (Song)

Tags

9ice adekunle gold Banky W Burna Boy Burna Boy News CDQ dammy krane Davido Davido news dbanj Don Jazzy Download- Falz Flavour Ice Prince Iyanya Lil Kesh M.I Mayorkun Mr. Eazi music and gist naija Naira Marley News Olamide Olamide Patoranking Peruzzi Phyno Reekado Banks Reminisce Sarkodie Simi Skales Tekno Timaya Tiwa Savage Tiwa Savage news vector videos wande coal Wizkid Wizkid News Ycee Yemi Alade Zlatan
tooXclusive

  • About
  • Our Team
  • Advertise
  • Privacy Policy
  • Contact Us

Follow Us

No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

This website uses cookies. By continuing to use this website you are giving consent to cookies being used. Visit our Privacy and Cookie Policy.