tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US
Home Lyrics

[Lyrics] Wizkid x DJ Tunez – “Cover Me”

by Tomiwa
Aug 24, 2023 | 09:29
in Lyrics, Songs
Reading Time: 2 mins read
0

Wizkid x DJ Tunez - "Cover Me" (Prod. Kel-P)

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid – “Cover Me Lyrics”



It’s Kel P vibes


Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah


No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Say no time, Man just dey live like man just like


Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby


You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo


Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah


Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

*Trumpet*

Mix monster

Tags: Cover MeDJ TunezWizkid
Previous Post

[Lyrics] Naira Marley x Zlatan – “Am I A Yahoo Boy”

Next Post

[Lyrics] Tekno – “Beh Beh”

More Music

Wizkid x Chronixx - "Jam"

[Lyrics] Wizkid x Chronixx – “Jam”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

WizKid Jaiye Jaiye Lyrics Femi Kuti

WizKid – Jaiye Jaiye Lyrics (ft. Femi Kuti)

by Tommy
1 month ago
0

...

Wizkid - "Ease Your Mind" (Prod. by Kel-P)

[Lyrics] Wizkid – “Ease Your Mind”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Wizkid In My Bed Lyrics

Wizkid – In My Bed Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Ice Prince x DJ Tunez – “Hello Esther”

[Lyrics] Ice Prince x DJ Tunez – “Hello Esther”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Wizkid

Wizkid – Slow Whine Lyrics (ft. Banky W)

by Tommy
1 month ago
0

...

Wizkid Electric Lyrics

Wizkid – Electric Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

[Music + Video] Chinedu – Song Of Praise
A-List

[Music + Video] Chinedu – Song Of Praise

by Duncan
Oct 1, 2023 | 09:56
0

CHINEDU drops his latest single ‘SONG OF PRAISE’ through Bravo Entertainment, which will be available across all major streaming platforms....

Read more
Omobash – “Gbadun” ft. Lace & Skaliey Mental

Omobash – “Gbadun” ft. Lace & Skaliey Mental

Oct 1, 2023 | 09:43
Introducing “I Have Life”: A Captivating Christocentric Gospel Anthem

Introducing “I Have Life”: A Captivating Christocentric Gospel Anthem

Sep 30, 2023 | 09:32
Eminla – ‘Tell You’

Eminla – ‘Tell You’

Sep 30, 2023 | 09:21
Beejay Lee – Unexpected EP

Beejay Lee – Unexpected EP

Sep 29, 2023 | 18:10