Ric Hassani x Fiokee – Sweetest Thing
[Intro]
Fiokee, Hassani
Dj Coublon
Oh yeah, uh yea
[Verse 1 ”“ Ric Hassani]
You are the apple of my eyes
The only thing that matters to me
No one can take you away from me, baby
And I mean it when I say to you, to you
I no go do you ojoro, na only you wey I go follow
No go ever leave you no no
I no be cassinova, you know
To ojo ba ro, I`ll be your shade “Shade”
Enemies dey s’oro but we no send “Send”
Because you know say I dey innocent
[Chorus]
You remind me of ah “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever “Ah ah ah ahhh”
Oh yeah
You remind me of ah oh oh oh “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever seen seen “Ah ah ah ahhh”
[Verse 2 ”“ Fiokee]
Yea yea yea
Na only my name she dey halla, halla
Na me dey make her go banana,
She no dey use my matter play
No matter wetin anybody say
I no go do you ojoro, na only you wey I go follow
No go ever leave you no no
I no be cassinova, you know
To ojo ba ro, I`ll be your shade
Enemies dey s’oro but we no send
Because you know say I dey innocent
[Chorus]
You remind me of ah “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever “Ah ah ah ahhh”
Oh yeah
You remind me of ah oh oh oh “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever seen seen “Ah ah ah ahhh”
[Outro]
Swaps – swaps
Oh my god, Fiokee