tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US
Home Lyrics

Omawumi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics

by Tommy
Aug 24, 2023 | 08:23
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

Song written by Omawumi and Yemi Alade, See “Love You Well” lyrics below.

Omawumi Yemi Alade Love You Well Lyrics

Love You Well Lyrics (Omawumi & Yemi Alade).

Make I vibe with my guitar

I say before before, no be love I dey reason
Tell me why I go reason
Say na your love wey go free me
(Baby I can’t believe it o)

All the winchy winchy wey dey try to defeat it
I dey tell them they can’t believe it
It’s finally my season, and I just cannot resist it o

I no beg for Gold, I no beg for money
It’s your love that I’m wanting
Your true love and affection
I no beg for goldI no beg for nothing
This love I can’t deny it’s true
Cos baby I’m in love with you (I’m in love with you oo)

So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me o

So I say my baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me o

Ahhn, welluu welluu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby
I go dey love you wellu wellu
Love you wellu welluu
No matter the weather baby

Wellu oo ahhn, wellu

Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeah
Wellu wellu wellu You dey burst my medu ehh
Na who say we no fit to make am
God punish devil na liar (waka)
Fire pass mountain of fire (Fire)
We’re getting better together

Forever you and me
Boy your love’s enough for me
Obukwa love ngeri
Well of course ngeri
Hmm, I get Tangerine
Boy your love’s enough for me
Your body I won kolobi
Your body I go kolobi o ehh

Welluu welluu
Love you wellu wellu
No matter the weather baby,
I go dey love you wellu oo ahhn, wellu

Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn,

Welluu welluu
Love you wellu
No matter the weather baby ahn

..Make i vibe with my guitar

DOWNLOAD MP3

Tags: Love You Well LyricsOmawumiYemi Alade
Previous Post

Seyi Vibez – Hushpuppi Lyrics

Next Post

[Music + Lyrics] UjuPraise – “Only You”

More Music

Yemi Alade x Rick Ross – “Oh My Gosh” (Remix)

[Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross – “Oh My Gosh” (Remix)

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Omawumi Billionaire Lyrics

Omawumi – “Billionaire LYRICS”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Yemi Alade Baddie Lyrics

[Lyric Video] Yemi Alade – Baddie LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

[Song] Yemi Alade – Elele (Prod by Egar Boi)

[Lyrics] Yemi Alade – Elele (Prod by Egar Boi)

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Yemi Alade Bisa Kdei Jo Jo Lyrics

Yemi Alade & Bisa Kdei – Jo Jo Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

[Song] Omawumi – “Malowa” ft. Slimcase & DJ Spinall

[Lyrics] Omawumi – “Malowa” ft. Slimcase DJ Spinall

by Tomiwa
1 month ago
0

...

iLLBliss – "Fever" ft. Yemi Alade

[Lyrics] iLLBliss – “Fever” ft. Yemi Alade

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Ten Over Ten Records Unveils EP “Down South” Featuring Big Ysl, Lawszzy & Dempriist,
A-List

Ten Over Ten Records Unveils EP “Down South” Featuring Big Ysl, Lawszzy & Dempriist,

by Duncan
Oct 4, 2023 | 10:59
0

Ten Over Ten Records, a dynamic and visionary music label based in Port Harcourt, Nigeria, proudly announces the release of...

Read more
Livy – Wanting You (Official music video)

Livy – Wanting You (Official music video)

Oct 4, 2023 | 09:34
Dumomi the Jig –  Anticipating

Dumomi the Jig – Anticipating

Oct 3, 2023 | 17:59
Lyrik B – “Lonely”

Lyrik B – “Lonely”

Oct 3, 2023 | 17:54
Rody Seth – “Source Of Healing”

Rody Seth – “Source Of Healing”

Oct 3, 2023 | 13:27