![Barry Jhay - Rest Lyrics 1 [ALBUM] Barry Jhay - Barrystar Vol. 1](https://e32oxuuwzrw.exactdn.com/wp-content/uploads/2025/04/ALBUM-Barry-Jhay-Barrystar-Vol.-1.jpg?strip=all&lossy=1&ssl=1)
Rest Lyrics by Barry Jhay
Intro
?ni ?l?hun na l??l?hun ni yan, om? Ibunu Adam?
Le f’apa janu o, ? simi ariwo
Verse 1
Chale, rest, no be your face dey ?pon dollar bill
I never lose my cool to dead people
Sippin’ on my gin and juice (o ?a m??)
Spice on my ice, me just dey ‘pon my cruise
I don?t snooze, so ain?t got shit to lose
?m?, if you ain’t talking money, shuuush
I?m stacking up like I should
? fi w?n l?, k’?n maa wu?rungb?n
W?n j’oye ?m? to yi o gb?n o
I say, me, I no dey for ch?-ch?-ch?
If you dey feel me, I F with ya
And if you don?t F with me, to hell with ya
Mo le gbe ? ni goal-goal, gbe ? l’handicap
Pre-Chorus
No cap, oh-oh-oh
Na wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man o
Oh-oh, yeah
And na the cake wey you cut for yourself na im you go chop o
No do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus
(As ?m? iko)
Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)
(Gban-gban-gba-gba-gbhalo)
(?r? owo nikan lo ba mi o)
No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)
Nobody o, nobody (gban-gban-gba-gba-gbhalo)
(?r? owo nikan lo ba mi o)
Verse 2
Ehn, before them use ?j? injure me
Mo ti gba w?n si DND
Make nobody come dey pressure me
I dey allergic to worries
Yea, before them use ?j? injure me
Pe mo ti gba w?n si DND
A??ju l’?l?run o f? o, a?et? l??ba a?eju o
Everybody wan go Heaven, but nobody wan die
If you yarn them small bitter truth, body go dey do them one kind
Ebelebe bo, see me, see trouble, see me, see wahala
Ten is happening, wetin I never see with my two koro-koro eye
Pre-Chorus
Na wetin man dey work for na im he go chop o, no food for lazy man o
Oh-oh, aye
And na the cake wey you cut for yourself na im you go chop o
No do pass yourself o, no depend on nobody o
Chorus
(As ?m? iko)
Nobody, nobody, nobody o (wey like alagandabo)
(Gban-gban-gba-gba-ghalo)
(?r? owo nikan lo ba mi o)
No depend on nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)
Nobody, nobody, nobody o (gban-gban-gba-gba-gbhalo)
(?r? owo nikan lo ba mi o) nobody
Outro
As ?m? iko
Wey like alagandabo, gban-gban-gba-gba-gbhalo
?r? owo nikan lo ba mi o
Oh-oh, san sanghalo, ta lo ragbo l?w? Bebo?
?m?, y??ri ?, oko, ?m?, y?’ri ? (Sunshine)