Fido Joy Is Coming Lyrics
Ye, Mr. Fido-‘do-‘do-‘do, yeah-yeah
Ooshá
(ChokeBoi, ChokeBoi)
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be Galala, Galala, yeah
If e no be Galala, I go give dem Fuji
Wón má jò
Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
Moni “wón ma jò-jò”, mm
Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
And, if e no be Galala, I go give dem Fuji
Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, joy is coming-ah
‘Dupe Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye
Mòdupè f’Òluwá, f’Òluwá, ye
Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
‘Dupe f’Òluwá, f’Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye
Up NEPA, up NEPA (woza)
Òluwá ti mu’ná dé (woza)
Awon t’èmi shà’ná wó’lé, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender (tender)
Awón kele gb’òri wó’lè
Awón girlie gb’òri wó’lè, ye
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be Galala, Galala, yeah
If e no be Galala, I go give dem Fuji
Wón má jò
Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
Moni “wón ma jò-jò”, mm
Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
And, if e no be Galala, I go give dem Fuji
Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, joy is coming-ah
‘Dupe Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye
Mòdupè f’Òluwá, f’Òluwá, ye (chu-chu-chu)
Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
‘Dupe f’Òluwá, f’Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye (chu)
Do me gently, do me tender
Gb’òri wó’lè
Shà’ná wó’lé, mm
Up NEPA, up NEPA
Òluwá ti mu’ná dé
Shà’ná wó’lé
Skrrr
Lyrics Knowledge:
Written by: Fido
Album: Joy Is Coming
Released: 2024