tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Khaid – Anabella Lyrics

Khaid – Anabella Lyrics

by Tommy
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

Khaid

Khaid Lyrics, New song title “Anabella” Out Now!

ANABELLA LYRICS (written & delivered by Khaid).

Signal!

If I ever hurt you girl l’m sorry
(Girl l’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I No send carry my money make we go faji

Baby, Wetin sup ooo?
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want I be talk and do
Money too long e get part 2
I know say you dey feel me, so no go dey Mezebu

Girl you Dey reason me one kind and e Dey pain me o
And e Dey pain me
If na cash wey you want I go waybill ooo
Girl if you ever fall my hand that thing go change me oo
Say e go change me
If I go ever love you na maybe ooo

But shey you know say if i…

If I ever hurt you girl l’m sorry
(Girl l’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My anabella say na only you dey turn me on
But I No send carry my money make we go faji

Baby Wetin sup ooo
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Timi Jay on the track.

JOLIE


Tags: AnabellaKhaid

More Music

Khaid

KHAID Offers Soulful Homage to Burna Boy with Touching If I’m Lying Cover

Zlatan ft. FOLA - Get Better

15 Lit Afrobeats Tracks You Need on Your Playlist This Week

Khaid - For You

Khaid – FOR YOU

KHAID Emotions EP

Afro New Cat, Khaid Drops Off Emotion EP

Khaid

Khaid Drops New Song Title Anabella

Khaid Jolie

Khaid – Jolie

Leave Comment
Temii Julie Album Cover
Next Rated

Rhythm & Sounds Inc. Presents “Temi Ril” in New Single “Julie”

Rhythm & Sounds Inc presents "Temi Ril" in new single 'Julie' Produced by the incredible SB to kick start Temi...

IMG 2395
Next Rated

Wise Baby Debuts New Hit Single “Kana Kana” Featuring Kkapture P

Rising artist Wise Baby makes a strong statement with the release of his latest single, “Kana Kana,” featuring the talented...

3f6673a597370166708961d65e561b1b278b9c1a3dfb1784c49412b2b3700eae
Next Rated

CHINEDU – Life Is Beautiful (LA VIE EST BELLE) Remix ft. Vera D & Professor Onye Egwu

CHINEDU, a front-line artist of Bravo Entertainment, has dropped a remix of his banging track titled: Life Is Beautiful (LA...

1 1 1
Next Rated

Great Adamz Unveils “Funke” as Fresh Single from “Blessed Boy”

Today marks the standalone release of “Funke,” the twelfth track from Great Adamz’s debut album "Blessed Boy" (November 22, 2024, via...

  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise