tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Lyric Visualizer Zoro – Winner LYRICS

Lyric Visualizer Zoro – Winner LYRICS

by Tommy
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

Zoro

WINNER LYRICS – Song by Zoro.

Zoro appreciates God on his latest single titled, Winner , Listen and Enjoy with Lyrics below…

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Intro
Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it`s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me but my God no dey sleep
I am a winner
I am a winner
I am a winner ooh oooh

Verse 1
Ordinary man like me oo
Ordinary babe like she oo
They dey think we dey do nineteen oo
It`s the way we dey ball in the eighteen yaa

But na Oluwa run ma, make me bigger
Light my fire, I light your speaker
Feeling like jigga with my mutuminas
Pretty Chikas, dodorima

Say Holy Ghost fire
Burn my ota
Burn their agbada
Burn their nikka
Holy Ghost water
Baff my papa
Wetin God na fit do don`t exist

(Pre-chorus & Chorus)
But Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it`s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me mana fa amaro na chim mu anya

I am a winner, winner o, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner o, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

Verse 2
When I no get money, they hide their face
Only you dey show face iyooo
Some people dey look me like I don craze
Your grace dey cure crazy oo
Olopa for tell me to lie down straight
Olopa want sit down dey sleep for my gate
Ikwero ka mwucia, akamu bulu akamu case
Onye ime enuigwe
I thank you oouuhhh

Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno, nno
It`s why

Chorus
I am a winner, winner oo, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner oo, winner
I am a winner, winner oo, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

Zoro Winner now available on all streaming platforms- GET HERE


Tags: Winner LyricsZoro

More Music

Zoro Two (Remix) Mayorkun

Zoro – Two (Remix) ft. Mayorkun

Zoro x Lil Kesh - "Giddem" (Prod. by Masterkraft)

Zoro x Lil Kesh – Giddem (Prod. by Masterkraft)

Zoro Usain Bolt Screenshot

Zoro – Better (Cover) ft. Tekno

WhiteMoney Zoro Na We We

White Money x Zoro – Na We We

Zoro Nwunyem image

Zoro – Nwunyem

Zoro Iheanacho mp3 image

Zoro – Iheanacho (Prod. Skelly)

Leave Comment
1001609406
Next Rated

DYKIE Drops Uplifting New Single “Yolo”

Nigerian music artist Dike Ubochioma Chukwuebuka, popularly known as DYKIE, is back with another vibrant release titled “Yolo” — a...

Q1a no text
News

Qualify by “Kahren” Is a Statement Single for the Girlies Who Know Their Worth

Credits -  Anyanwu Dozie Franklin.An R&B anthem for women who know their worth Nigerian soul and pop singer Kahren (real...

FB IMG 16567481784839366
Next Rated

Bijou Gistingguy Returns with Soulful New Single “LORD THANK YOU” ft. Omar

Eastern World Entertainment’s frontman, Bijou Gistingguy, has once again proven his musical prowess with the release of his latest single,...

2
Next Rated

Miando – Giran

Fast-rising Nigerian singer Olugbemileke Oloruntobi Anthony, also known as Askalamiando and popularly as Miando, has released his second single of...

  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise