STREAM/DOWNLOAD MP3
Ajebutter22 – Lagos Love Lyrics
Intro
Olorun
Classic
Verse 1
You be like plantain chips when I been in traffic all day
U be like 100 litres when fuel scarcity don dey
You be like NEPA bring light for one whole night a day
U be like road wey dem fix pothole just yesterday
You be like police wey no ask for bribe
Conductor wey dey get change
I wonder where they found you
Love to be around you
Doesn`t look that way
But it`s beauty that surrounds you
Tanker wey no leak water
Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp
I no fit dey risk am
But for you I go think am
Hook/Chorus
So baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Verse 2
We are small chops in Saturday wedding
Together we are Akara and Ogi in a morning setting
Together baby I am so certain that you`re the one for me
There`s no other person
Bole to your ekpa
Bread to your ewa
Every single day know that I`m a lucky fella
Nobody better
You`re so rare like danfo with AC
Girl you amaze me
Hook/Chorus
Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Olorun
Verse 3
Ninu Eko you`re number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It`s like Alte vibes with no Jameson
Ninu Eko you`re number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It`s like Alte vibes with no Jameson
Outro/Hook
Let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Olorun