STREAM/DOWNLOAD MP3
Rudeboy – Reality Lyrics
Intro
Lord Sky on the mix
huuuh
Yeah, Yeahh..
Ayeah
Rephrase
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
Verse 1
Some Say That I`m Blind No Be My Way, (There`s Nobody Like You)
I Gave You My Heart Then You Throway, Eyah Ehh
I Can`t Believe Say, Na The Person Wey Dey Try To Deceive Me Ehh
A Girl Sexiness No Be Play Play, Eyah
Pre-Chorus
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Oh
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
x2
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Oh
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Chorus
Girl I Don`t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don`t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don`t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
Rephrase
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
Verse 2
She Got A Lot Of Sugar Daddy Dem Plenty, Eyeah, Ahh
I Know Say My Girl No Be Saint e, Cos I Know What I`m Feeling
Gucci, LV, She Get Am
Channel, FENDI, Ferragamo, Bentley
Lamborghini, Benzi, She Get
See My Life And My Pocket Empty
It`s Not Easy To Be A Man Oh
I`m Just A Hustler
And I Want To Survive Oh
(E no Easy), It`s Not Easy To Be A Man Oh
I`m Just A Hustler
And I Want To Survive Oh (Just To Survive)
Pre-Chorus
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
x2
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Chorus
Girl I Don`t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don`t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don`t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
Rephrase
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
Pre-Chorus
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
x2
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Chorus
Girl I Don`t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, (I Go Fight For You)
And I Don`t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, (Me I Go Cry For You, I Go Cry For You)
I Don`t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, (Ehh) I No Go Die For You, Cos This Is Reality
Outro
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry
I`m Sorry, I`m I`am , I`m Sorry