tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Lyrics Timaya – “Pull Up” ft. Burna Boy

Lyrics Timaya – “Pull Up” ft. Burna Boy

by Tomiwa
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics

Intro
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It`s Kel P vibes
Leggo

Hook/Chorus – Timaya
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

Burna Boy
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

Hook/Chorus – Timaya
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

Verse – Burna Boy
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

Hook/Chorus – Timaya
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I`m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

Outro Burna Boy
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It`s STG


Tags: Burna Boypull upTimaya

More Music

Burna Boy & Shaboozey - Change Your Mind

Burna Boy & Shaboozey – Change Your Mind Lyrics

Burna Boy & Shaboozey - Change Your Mind

Burna Boy & Shaboozey – Change Your Mind

Burna Boy

Burna Boy & Shaboozey Ready the Waves with Change Your Mind – Out Tuesday

Burna Boy

Burna Boy Teases New Collab with Shaboozey off No Sign of Weakness

F1 THE ALBUM (MOVIE SOUNDTRACK ALBUM)

F1 Soundtrack Revs Up with African Stars Burna Boy, Darkoo & Obongjayar

Burna Boy - Don’t Let Me Drown

Burna Boy – Don’t Let Me Drown (F1 Movie Soundtrack)

Leave Comment
BOUNTY KAY CHIBUSOMMA BURNING DESIRE
Next Rated

New Track Release: Bounty Kay Unveils “CHIBUSOMMA (Burning Desire)” – A Soulful Afrobeats Anthem

  Afrobeats sensation Bounty Kay is back with a powerful new single titled CHIBUSOMMA (Burning Desire) — a deeply emotional track that fuses African...

1000842166
Next Rated

Tope Loaded Teams Up with Barry Jhay on Melodic New Single “Bundle “

Singer Tope Loaded has today released a captivating track titled “Bundle,” featuring the soulful vocals of Barry Jhay. The song...

1 6
Next Rated

YANO BOY Drops Explosive New Single “BODY” as He Officially Rebrands from Blizz B

Rising Nigerian music sensation BRUME ORIGBO, formerly known by fans as Blizz B, is making waves with a bold new...

Orubor J – Ogwaligho Artwork
Next Rated

Orubor J – Ogwaligho

 Thugluvin Records proudly presents the latest single from Orubor J titled "Ogwaligho". Ogwaligho is a raw and vibrant Afro-urban anthem that celebrates the relentless...

  • News
  • Artists
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise