tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Lyrics Yemi Alade x Rick Ross – “Oh My Gosh” (Remix)

Lyrics Yemi Alade x Rick Ross – “Oh My Gosh” (Remix)

by Tomiwa
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

width=449

STREAM/DOWNLOAD MP3

Yemi Alade x Rick Ross – Oh My Gosh Remix

Intro
Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my Gosh oooh

Verse 1
My Tomatoe Joss`, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he choose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Pre-Chorus
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether Winter or Summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

Chorus
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I`m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I`m taken
Oh noo, I`m taken
Oh my Gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my Gosh ohh, eh I`m taken

Verse 2: Rick Ross
Its the boss, Yes
Go black in a brand new posh
No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here
AP I stop the next
Hundred bags all at once
Slice com’on all get done
Double M, number one
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt

Pre-Chorus
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

Chorus
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I`m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I`m taken
Oh no, I`m taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I`m taken oh)
O my gosh oh, oh ohh, oh ohh

Verse 1 (Repeat)
My Tomatoe Joss` (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Outro
Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
Summer, summer


Tags: Oh My Gosh (Remix)Rick RossYemi Alade

More Music

Tems x Essence

Afro Queens: 9 Women Redefining African Music Across East, South, and West

Yemi Alade - Iyanu

Yemi Alade – Iyanu

Rick Ross

Rick Ross to Headline Durban Music Fest This May

Yemi Alade - Keys to Your Heart

Yemi Alade – Keys to Your Heart

1 20

EP Philkeyz – Premium ft. Blaqbonez, Yemi Alade…

Angelique Kidjo

Top 10 Female Musicians in Africa

Leave Comment
PHOTO 2025 05 22 17 00 54
Next Rated

Kwate Races Into 2025 with “Usain Bolt” – A Soundtrack for Comebacks!

2025 just found its anthem of resilience – and it's blazing fast! Kwate’s latest single, “Usain Bolt,” is more than...

1 3 1
Next Rated

Malex Betaboi – Kwase Uhe feat. Slikish

Malex Betaboi teams up with industry heavyweight Slikish to deliver a sensational new track titled “Kwase Uhe” – a perfect...

My Way Remix
Next Rated

AFARI FT 9ICE – MY WAY.  

The song "My Way" celebrates perseverance, determination, and personal development, and Afari collaborates with the renowned Nigerian singer 9ice on...

1 3
Next Rated

ORODE DROPS NEW SINGLE “WYN” FEATURING GREAT ADAMZ

An exclusive one-track collaboration between Bear Gang Music and Radikal Records Today, Afrobeats artist ORODE (formerly Kidace6) proudly unveils his...

  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise