tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Oxlade – Katigori Lyrics

Oxlade – Katigori Lyrics

Katigori showcases Oxlade's captivating fusion of melody and emotion, making it a must-listen for enthusiasts of his distinctive musical flair.

by Peace Umanah
in Lyrics, A-List
Reading Time: 2 mins read
0

Oxlade - Katigori Lyrics 1

KATIGORI Lyrics by Oxlade

So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gb?du from the front and back, to the left and right, they go reload oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road oh

I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
‘Cause e go soft
And e go shock una, cos e go choke

Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story nah
Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story

I know many boys want to be like me
Many boys wan de sound like me
And still, many boys don dey backbite me, backbite me
I say na these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackboy me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)

I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
Cos e go soft
And e go shock una, cos e go choke

Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story
Igi-imu jinna s’ori
You know say me and you no dey for same katigori, story

So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload oh
You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road oh


Tags: AfroAfro FusionAfrobeatsAfropopOxlade

More Music

BNXN & FOLA - Very Soon

10 Nigerian Songs You’ll Have on Repeat This Week

Kizz Daniel - Uncle K: Lemon Chase EP

Certified Vibes Only: 10 Afrobeats Songs Running the Week

Tyla

Tyla Claims the Throne: 2025 AMAs Favorite Afrobeats Artist Winner

Seyi Vibez - Pressure

This Week’s Hottest Afrobeats Tracks You Need to Hear

FOLA ft. Kizz Daniel - lost

10 Afrobeats Bangers To Add To Your Playlist This Week

BNXN (Buju) - Cutesy

Afrobeats Heat Check: 15 Bangers Running the Game This Week

Leave Comment
3f6673a597370166708961d65e561b1b278b9c1a3dfb1784c49412b2b3700eae
Next Rated

CHINEDU – Life Is Beautiful (LA VIE EST BELLE) Remix ft. Vera D & Professor Onye Egwu

CHINEDU, a front-line artist of Bravo Entertainment, has dropped a remix of his banging track titled: Life Is Beautiful (LA...

1 1 1
Next Rated

Great Adamz Unveils “Funke” as Fresh Single from “Blessed Boy”

Today marks the standalone release of “Funke,” the twelfth track from Great Adamz’s debut album "Blessed Boy" (November 22, 2024, via...

Mr Jek Art
Next Rated

Mr Jek – Bounce Along

After making waves with the chart-topping single “Shaba”, a powerful collaboration with the late street-hop icon Mohbad, Nigerian Dancehall artist Mr Jek returns with...

PHOTO 2025 06 12 09 37 26
Next Rated

“Franky Gabana Drops 2025 Hit ‘Fine Wine’ Featuring Nuno Zigi”

Multi-talented Nigerian sensation Franky Gabana has once again impressed fans with a remarkable hit song for 2025, titled Fine Wine....

  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise