tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Raybekah – Faaji Lyrics

Raybekah – Faaji Lyrics

You can check out "Faaji" Lyrics by Raybekah here.

by Peace Umanah
in Lyrics, A-List
Reading Time: 2 mins read
0

Raybekah - Faaji Lyrics 1

Faaji Lyrics by Raybekah

Weezyyy
Fi d boiz

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me, nothing
‘Cause I carry the money wey dey choke you, choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad, when we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise

Say fire burn fire burn them
If dem no wish any of us well
‘Cause we dey give them jeje
Na why dem belleful, there belle swell oh oh
Fire burn fire burn them
See as we show them power, dem fear
Know say we biggie badder hotter than the ones wey you dey know know know
Eh

‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo we party, coz now we get bar wey don dey choke

Ohhh ohh oh
Puff Puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder and dem know we choose
If we know dey naughty, dem go know say we crook
Crookedness Crookedness
Dem go choose

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me , nothing
‘Cause I carry the money wey choke you, choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad, when we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise

‘Cause I carry, carry money for the gorodom
Omo you party, but now we get bank we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodom
Omo we party, coz now we get bar wey don dey choke


Tags: LyricsRaybekah

More Music

LadiPoe - Folashade

LadiPoe – Folashade Lyrics

Falz - The Feast Album

Falz – Eat Lyrics

Falz - The Feast Album

Falz & D Smoke – Wayo Lyrics

Falz - The Feast Album

Falz – Dance With You Lyrics

Falz - The Feast Album

Falz, Oiza x Meyi – Wonderfully Made Lyrics

Olamide - OLAMIDE

Olamide ft. Asake, Seyi Vibez, Young Jonn & Daecolm – 99 Lyrics

Leave Comment
3f6673a597370166708961d65e561b1b278b9c1a3dfb1784c49412b2b3700eae
Next Rated

CHINEDU – Life Is Beautiful (LA VIE EST BELLE) Remix ft. Vera D & Professor Onye Egwu

CHINEDU, a front-line artist of Bravo Entertainment, has dropped a remix of his banging track titled: Life Is Beautiful (LA...

1 1 1
Next Rated

Great Adamz Unveils “Funke” as Fresh Single from “Blessed Boy”

Today marks the standalone release of “Funke,” the twelfth track from Great Adamz’s debut album "Blessed Boy" (November 22, 2024, via...

Mr Jek Art
Next Rated

Mr Jek – Bounce Along

After making waves with the chart-topping single “Shaba”, a powerful collaboration with the late street-hop icon Mohbad, Nigerian Dancehall artist Mr Jek returns with...

PHOTO 2025 06 12 09 37 26
Next Rated

“Franky Gabana Drops 2025 Hit ‘Fine Wine’ Featuring Nuno Zigi”

Multi-talented Nigerian sensation Franky Gabana has once again impressed fans with a remarkable hit song for 2025, titled Fine Wine....

  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise