tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole – 247 Lyrics

Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole – 247 Lyrics

You can check out "247" Lyrics by Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole here.

by Peace Umanah
in Lyrics, A-List, Feature
Reading Time: 2 mins read
0

Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole - 247 Lyrics 1

247 Lyrics by Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole

Every blessings I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall
Won ni kin go harder so me I go on soun
Anyhow I dey on God
Wetin dey occur or

Even them poeple them be hating on me
But I no fit to draw
‘Cause I gatty my God, Olohun
‘Cause my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record look around no body to trust
‘Cause I no dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye por gan
Turn up aiye por gann
Oh ah ya so me tell my nigga say
Nigga no foh for that bobo
Try make money shenking po gan
Rora gbese lekookan baby yi jowl

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247
Every blessings I dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall

Sebiwo loni kin malo
I no go fall
Sey my blessing no go stop
I no go stress before I churp urp
If na power e for don cast una for luck up
Mosofun won nigbakan
I fell when I try so me ride on oh ah ah

‘Cause my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record
Look around no no body to trust
‘Cause I no dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aiye po gan
Turn up aiye po gann

Oh ayaaa so me tell my nigga sey
Nigga no foh for that bobo
Try make money shenking po gan
Rora gbese lokokan baby yi jor

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247

Tags: Billion SolarLyricsMuyeezNerryckoleSeyi VibezTML Vibez

More Music

Seyi Vibez - Pressure

Seyi Vibez – Pressure Lyrics

Burna Boy ft. Travis Scott - TaTaTa

Burna Boy ft. Travis Scott – TaTaTa Lyrics

Seyi Vibez - Pressure

Seyi Vibez – Pressure

Adekunle Gold - "Jore" ft. Kizz Daniel

Adekunle Gold – Jore ft. Kizz Daniel Lyrics

Kizz Daniel Nesesari Philkeyz

Kizz Daniel – Nesesari ft. Philkeyz Lyrics

Darkoo - Like Dat

Darkoo – Like Dat Lyrics

1 3
Next Rated

ORODE DROPS NEW SINGLE “WYN” FEATURING GREAT ADAMZ

An exclusive one-track collaboration between Bear Gang Music and Radikal Records Today, Afrobeats artist ORODE (formerly Kidace6) proudly unveils his...

JOHN SPARROW MILLION MILLION
Next Rated

John Sparrow Unleashes “Million Million” A Bold New Afrobeat Anthem

Afrobeats rising star John Sparrow returns with his third official single of 2025 “Million Million”, a track that’s already making...

TILL THE DAY cover art
Next Rated

Efezino – Till The Day

Astral Being – Efezino, Unveils “Till The Day” – A Captivating Single from Her Upcoming Project Nigerian singer-songwriter Efezino invites...

InShot 20250401 002332110
Next Rated

KD Clef – No Drama ft. Sugarboy

Emerging from the vibrant Nigerian music scene, KD Clef, the talented Madix Records frontier artist, makes a bold entrance with...

  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise