tooXclusive
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
    • South Africa
    • GHANA
    • Gospel
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

Home » Lyrics » Timaya – “2 Stoopid!” Lyrics

Timaya – “2 Stoopid!” Lyrics

by Tomiwa
in Lyrics
Reading Time: 1 min read
0

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya – 2 Stoopid! Lyrics

(Intro)
Turn it up….

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
2stoopid wanasudada 2stoopid
2stoopid we 2stoopid
Timaya 2stoopid,
2stoopid! You can’t be my…
Leggo!

(Verse)
Who be that guy wey dey yan anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature

(Bridge)
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, stoopid,
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, stoopid, stoopid
All my guys we are stoopid

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo

(Verse)
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth everytime anyhow
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth everytime just dey talk anyhow

2stoopid, 2stoopid ruperupe
Peruperupe
Masterkraft is 2stoopid
All my guy we are 2stoopid
Shina Peller is 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo

Its STG
MasterKraft on the beat

Outro
Instrumental….
Turn it up!!!!!


Tags: 2Stoopid! LyricsTimaya

More Music

Timaya - Bom Bom

Timaya – Bom Bom Lyrics

Timaya - Bom Bom

Timaya – Bom Bom

Dbanj Chop Life Timaya

D’banj – Chop Life ft. Timaya

Timaya - Dey Your Dey

Timaya – Dey Your Dey

King Perryy Citizen Of The World Album

Album King Perryy – Citizen Of The World ft. Timaya, Phyno…

ul6lgtfflsk

10 Sizzling Afrobeats Tracks to Ignite Your Playlist This Week

Leave Comment
PHOTO 2025 05 22 17 00 54
Next Rated

Kwate Races Into 2025 with “Usain Bolt” – A Soundtrack for Comebacks!

2025 just found its anthem of resilience – and it's blazing fast! Kwate’s latest single, “Usain Bolt,” is more than...

1 3 1
Next Rated

Malex Betaboi – Kwase Uhe feat. Slikish

Malex Betaboi teams up with industry heavyweight Slikish to deliver a sensational new track titled “Kwase Uhe” – a perfect...

My Way Remix
Next Rated

AFARI FT 9ICE – MY WAY.  

The song "My Way" celebrates perseverance, determination, and personal development, and Afari collaborates with the renowned Nigerian singer 9ice on...

1 3
Next Rated

ORODE DROPS NEW SINGLE “WYN” FEATURING GREAT ADAMZ

An exclusive one-track collaboration between Bear Gang Music and Radikal Records Today, Afrobeats artist ORODE (formerly Kidace6) proudly unveils his...

  • News
  • Artists
  • Music Downloader App
  • Music
  • Lyrics
  • Promote Music
  • Advertise

  • Songs
    • Burna Boy
    • Davido
    • Wizkid
    • Seyi Vibez
  • News
  • DJ Mix 2025
  • Call Us
  • Advertise