tooXclusive
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

Timaya – “Don Dada”

by Tomiwa
Nov 20, 2020 | 14:22
in A-List, Lyrics, Songs
0
399
SHARES
2.3k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Timaya Don Dada

Dem Mama Record Boss, Timaya aka Papichulo comes through with “Don Dada”, Another Chulo Vibes and Hit!

Timaya performing “Don Dada“, Produced by Spotless from his “Gratitude” album.

DOWNLOAD MP3

Stream On YouTube
[youtube]https://youtu.be/al24gmhA984[/youtube]

“Don Dada LYRICS”

Uhh yeah, uhh yeah…

Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Yeah Don Dada (uhh yeah)
We be Don Dada (uhh yeah)
Na we be Don Dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go f*** you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go f*** you up eh

Today broke is a f*** up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up
(for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won’t stop
My level can never drop
I’m their role model I’m their big boss
(for the gbedu weh we dey)

Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don’t wanna go to the club one night and blow it
(hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? (Leggo) Don Dada (chulo eh)
Say again Don Dada
What’s my name? Call me Don Dada
(Chulo eh) Don Dada
Chulo I be their Don Dada
What’s my name? Don Dada
Say again (Don Dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (Don Dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don’t understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie

Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? Leggo (Don Dada) papi
Say again right ouh (Don Dada) papi
What’s my name? (Don Dada) consur
(Don Dada) right, i be their (Don Dada)

What’s my name? chulo eh (Don Dada)
Say again (Don Dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right

Copy
Timaya Get My Money Right

Timaya – Get My Money Right

Jun 30, 2022 | 11:25
Timaya Something Must To Kill A Man

Timaya – “Something Must To Kill A Man” (Song)

Jun 29, 2022 | 17:37
Timaya No Pressure

Timaya – No Pressure (Song)

Jun 28, 2022 | 16:08
Timaya Cold Outside Buju

Timaya – “Cold Outside” Feat. Buju | Mp3 (Song)

Jun 27, 2022 | 17:12
Timaya Charger

Timaya – Charger (Song)

Jun 26, 2022 | 07:44
Timaya Eff All Day Phyno

Timaya – “Eff All Day” ft. Phyno (Prod. Bizzouch) | Mp3 (Song)

Jun 26, 2022 | 04:39
CDQ Total Timaya

CDQ – “Total” ft. Timaya (Song)

Jun 25, 2022 | 09:15
Yung Willis, Timaya Givin Dem Lyrics

[Lyric] Yung Willis, Timaya – Givin Dem LYRICS

Jun 18, 2022 | 12:33
blank blank
blank

Latest Post

Vector Crown Of Clay (Remix) Khaligraph Jones, Dip Doundou Guiss Ashs The Best

Vector – “Crown Of Clay (Remix)” ft. Khaligraph Jones, Dip Doundou Guiss, Ashs The Best (Song)

Jul 1, 2022 | 05:07
Fireboy DML New York City Girl

Fireboy DML – “New York City Girl” (Song)

Jul 1, 2022 | 05:01
Rema Calm Down

Rema – “Calm Down” | Mp3 (Song)

Jul 1, 2022 | 04:50
L.A.X Faster

L.A.X – “Faster” (Prod. by Smeez beat) | Mp3 (Song)

Jul 1, 2022 | 04:38
Simi So Bad Joeboy

Simi – “So Bad” ft. Joeboy | Mp3 (Song)

Jul 1, 2022 | 04:22
Mr Eazi – I No Go Give Up On You

Mr Eazi – “I No Go Give Up On You” (Prod. Blaq Jerzee) (Song)

Jul 1, 2022 | 04:05
blank
tooXclusive

  • About
  • Our Team
  • Advertise
  • Privacy Policy
  • Contact Us

Follow Us

No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News