VIDEO: Iyanya – Flavour


Iyanya is ending 2013 on a high note as he drops the third official video this year. Enjoy.

YouTube Preview Image

DOWNLOAD VIDEO

 



Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...




24 total comments on this postSubmit yours
  1. Rubbish

  2. D video and d song make senz una wan make Iyanya dey drop hit like kukere all d time him na god of music?

  3. Na dis one way dem talk say be dy sexiest man alive?……lmao..i no fit shout

  4. Iyanya, dis is nothing buh rubbish. I’m not surprise cos I ve always known dat yu don’t ve wat it takes 2 sustain ur stardom.. Can’t wait to see ur stardom vapourizing.. Cos yu tink being fame is all abt women n noffin more.. Idiot

  5. see beef for iyanya

  6. Iyanya on POINT….the guy sabi

  7. D guy try jare…we need to start encouraging our nigerian artists cuz they are really coming up..

  8. I luv you iyanya…ur da bomb,haterz must talk buh one fin iz…if nobody talks bouh u den u are nobody!!!…9ce track(flavour)

  9. I love Flavour shikena…………abeg beg am make him do accept my bbm add………..

  10. The song is really cool..d video..not so sure..confused bout why he just kept taking off his top!

  11. Buhahahaha!!@teekay i weep 4 u o! Omo iyanya is der doing his thing and making his cool cash u der beffn lolzz. Iyanya u d bomb guy..trippn.keep it up

  12. iyanya keep d flag flying, u r good.

  13. Pple wey de beef ma luvly iyanya ???????å jealousy go kill una Ooº°?Ooº°?Ooº°?Ooº°? badbelle pple. Iyanya is ????????? top ????? ya beefin can neva pitch A????? kobo frm his fame ????? wealth.Iyanya thumbs up u T?????h?????e????? best

  14. Lucky song bro keep it on.luv u broda

  15. Al u????? beefin iyanya sud go n die…dis guy is on point joor…..itz iyaaaaaaanyaaaaaa

  16. Really dis is it coz I can’t fink on any muzic dan ur song coz U ad lot of flavour to itz uno itz iyaaaaaanya…beefer don’t fink u gat wat it coz u just dey run ur mouth

  17. Tu-Baba has said it all….if nobody talks abt u, den u r NOBODY! D fact dt som idiotz r beefin u simply means u r gettin beta eachday. There’s a mad man and a security man in everyone’s neighbourhood….av u eva tot of beefin ‘em? Why?

  18. is iyanya ur gud bro keep it real ur bombn de industry so hard hop 2 do one singel wit u remba us we stil da husl bro bbm pin 30bb1f3f it iyanya u neva hre jombolo hmmm sombody nko high are u a leaner u 2 bad bro ekaette de hurt 2 ooo respet 2 ma mentor psquare is ur boi psmart.its iyanya

  19. @teekay n co u dey here they talk en dey there dey count en money u b mumu

  20. its inyaya. fuck those who re beefing u.. ure d best man. on mtvbase, bigfriday countdowm.etc. luv ya.

  21. Thumps up iyanya!All of da haterz,abeg chop stone n hug transformer or better still drink acid

  22. I love all ur music hates fucky u all because I no most of u all re jealous

  23. Lool. Ah cant stop laffn @ both fans n beefers. Lovley track iyanya

  24. i love flavour

7 total pingbacks on this post
Submit your comment

Please enter your name

Your name is required

Please enter a valid email address

An email address is required

Please enter your message


tooXclusive © 2013 All Rights Reserved

Designed by Tyler

Powered by tooXclusive.com

SWITCH TO MOBILE THEME