tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Olamide – Poverty Die

by Tyler Duncan — November 30, 2025

DOWNLOAD MP3 HERE

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper

I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Oriburuku ji na si`le mi, Irina ji na si`le mi
A`yi ni owo lo`wo ji na si`le, I want get plenty money

Poverty tofe ma finnesse
Maye toni greediness
No put truchi for my business
I no well I get morning sickness

Biggy money no be small small
Ti oba titomi bi Eniola Badmos
Money wey no get focus
Money wey no dey pompous
Holy Ghost fire, me I no dey tire
Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire
fire fire fire fire fire fire fire

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper

I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Oriburuku ji na si`le mi, Irina ji na si`le mi
A`yi ni owo lo`wo ji na si`le, I want get plenty money

Na who say make I no vex o
I no know why them dey vex o
Poverty na my ex o
Me am unto the rest o
Iya to jemi timo chara gwegwe
Ebi topami timoka gwogwo
Odabo emalo jeje
This is my primetime
Biti baba keke

Aye reti ele yami o
Them just dey pray ko pa mi oo
I don dey high them like pami o
Dey don kolo lako epami
Holy ghost fire
Me I no dey tire
Ko`gun waye mi eba mi
Mi jo won pelu fire
fire fire fire fire fire fire fire fire

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper

I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Mixing Xenofoste
Pheelz Mr producer

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy Ruger Fireboy DML ODUMODUBLVCK Ckay Adekunle Gold Ladipoe Zlatan Olamide

Latest Albums

Davido

ORIADÉ

Released On: 2026

Davido - ORIADÉ cover

Prettyboy D-O

In The Fire

Released On: 2026

Prettyboy D-O - In The Fire cover

Asake

M$NEY Live in London

Released On: Jul 24, 2026

Asake - M$NEY Live in London cover

Juls & Projexx

Junction

Released On: 2026

Juls & Projexx - Junction cover

Tml Vibez

A Street Kid’s Diary

Released On: Dec 05, 2025

Tml Vibez - A Street Kid's Diary cover

Album Reviews

ALBUM: Kaestyle – Stylish

Kaestyle - Stylish

Read moreDetails

ALBUM: Unknown T — LISTEN.

Unknown T — LISTEN.

Read moreDetails

ALBUM: FOLA – 9

ALBUM: FOLA - 9

Read moreDetails

ALBUM: Jhené Aiko – Westside Whimsy

ALBUM: Jhené Aiko - Westside Whimsy

Read moreDetails
No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue