tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics CDQ – “Soft” ft. Mr. Eazi

by Tomiwa
Jun 4, 2026 | 06:55
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

CDQ Ft. Mr. Eazi – Soft Lyrics

Intro
Won n pe e!
Woos!
Zagadat!
Masterkraft on the beat
Mr Eazi
Wo omo yen, Wo omo yen, Wo bo shey soft

Chorus Mr Eazi
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
CDQ yea yea
Say baba
Soft!
Mr Eazi yea yea
Baby you be soft
Soft yea yea

Verse 1 CDQ
Shey na love you want? I go give you in abundance
Carry me for chest like a pendant
If we fit go back to our secondary school days
I go stand for you so you no go ever miss attendance
No be eye wey open dem dey use see
Ma woju anybody, kak on me like WC
No be say I dey lie girl you too sweet
Ever since I met you, my whole world is juicy
Your body is goal like pon pon
Make up on fleek, Slayqueen, Omo ton so
I wish say e possible make I sell myself carry the money ran e lo school ni London
Wait, faith! Mo fe ma je`se e
Apple of my eyes je`n ma te`se e
See as body soft like omelette
69B carry you for head like helmet

Chorus Mr Eazi
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Yeh! Omo ton so
Soft, soft! Slay mama
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yea, yea

Hook Mr Eazi
Only you dey do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer
I dey do Yemi my lover, mi my lover
Only you go make me better, make me better

Verse 2 CDQ
One for my mum, two for my baby
No matter how man stubborn reach, no be for lady
Iwo ni balancing front mi bi tire maruwa
Ki oro emi ati e le jasope mo se wole aluwa
Vanessa always high me like High-grade
Bere mi, mo n gbope steady ma lo downgrade
Mo ma gba PJ fun e ko lo l`oliday
Bi oro lo bi o bi okere so mami gba gbe,
Thief me nau kala your mamu
No be after market don close, ko ma jam o
Ma lo se mistake yo lofila ni fasamu
Awon ore e tempt me everyday, k`olorun sanu o
Soft, everything soft
I be like half don food, Na you be the salt
Loyal to your government, show you my result
T`oba di Thursday ka lo register ni court

Chorus Mr Eazi
Soft, soft! (woss)
Soft, you be, soft! (woss wobi)
Yay!
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yay, yay

Hook Mr Eazi
Only you go do me better, do me better (oya shey mi dada, gba ope)
Baby make you draw me nearer, draw me nearer (te o wo ga ope)
I dey do Yemi my lover, mi my lover (fa mi mo ra)
Only you go make me better, make me better

Chorus Mr Eazi
Soft, soft! (won! pe e)
Soft, you be, soft! (CDQ)
Yay!
Soft, soft!
I like you, you be, soft!
Yay, yay

Outro Mr Eazi
Only you go do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer (fa mi mo ra)
Dey make me do Yemi my lover, mi my lover
Only you dey make me better, make me better
My baby, pretty baby, sweet lady
My baby, pretty baby, sweet lady
Mr Eazi take e ye easy
Kilo shele
Yeye in the building
Woss
Mixed by North Gabriel
Woss
Love y`all

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: CDQMasterkraftMr. EaziSoft

Related Posts

King Promise & Mr Eazi - See What We’ve Done (EP)
Lyrics

King Promise & Mr Eazi – Baby I’m Still Jealous Lyrics

King Promise & Mr Eazi - See What We’ve Done (EP)
Lyrics

King Promise & Mr Eazi – No. 1 Fan Lyrics

King Promise & Mr Eazi - See What We’ve Done (EP)
Songs

King Promise & Mr Eazi – No. 1 Fan

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue