tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Wizkid – Sade

by Tomiwa
Jul 23, 2026 | 09:44
in Lyrics

width=400

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid – Sade Lyrics


Intro
Oh oh oh oh ya
yea ya
wo wo wo
Ah ah eh ah

Verse 1
Inna the club dem they feel my steezey
For the ghetto wey I start my dreams
See I don make am
I don make them believe
See I fit make am on streets with my MiCs
For overseas dem they feel my steeze
And everyday am burning trees
All of the the girls wanna be my chick
Bad man Wiz dem they feel my steeze

Bridge
But one girl make me believe her
She dey kill me
she dey make me shiver
She be the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
But I don mess up
I don make am leave
Cause I dey mess with the other chicks
She don leave
Now am burning trees

Chorus
I am calling you Sade
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Sooo fine
Oh my Sade ooo Sade
You got me going Sade oooh Sade
You are am wanting Sade oooh Sade
Round and pretty Sade oooh
eh eh eh eh eh eh eh eh eh….

Bridge
But one girl don make me believe her
She dey kill me
she dey make me shiver
She be the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
But I don mess up
I don make am leave
Cause I dey mess with the other chicks
She don leave
Now am burning trees

Chorus
I am calling you Sade
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Sooo fine
Oh my Sade ooo (Sade)
You got me going Sade oooh Sade
You are all am wanting Sade oooh sade
Round and pretty Sade ooooh

Outro
eh eh eh
eh eh eh
eh eh eh

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: SadeWizkid

Related Posts

Wizkid
News

Wizkid Crosses 11.4 Billion Spotify Streams

AfroPlus Fest 2026 - Davido, Wizkid & Tems
News

AfroPlus Fest 2026 Unveils Star-Studded Lineup Led by Davido, Wizkid & Tems

Wizkid & Drake
News

Wizkid & Drake’s Hit Song, Come Closer, Officially Certified Gold in France

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Odeal – For A Good Time

Odeal

Read moreDetails

Cheque – Yazi (Deluxe)

Cheque - Yazi (Deluxe)

Read moreDetails

ALBUM: Tory Lanez – Made You Think I Was Gone …But

ALBUM: Tory Lanez - Made You Think I Was Gone ...But

Read moreDetails

ALBUM: taves – Popstar Side A

taves - Popstar Side A

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo