tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics 2Baba, Simi, Pasuma, Falz x Mr P x Slimcase & Others – “No Shishi 4 Bribe”

by Tomiwa
Jun 7, 2026 | 07:12
in Lyrics

width=400

STREAM/DOWNLOAD MP3

2Baba x Simi x Falz x Pasuma x Slimcase x Mr P. x Timi Dakolo x Waje & Others – No ShiShi 4 Bribe Lyrics

Slimcase
My people look here, face me like facebook
Una go see Lizard, Una go say na chameleon

Falz
Time don come for us to wake up

2baba
My people this na time for action
No more, No More talk talk
We no want yeye leaders, we don tire
The situation e don dey Shuku Shuku

Simi
Dem say, the way you lay your bed na so you go lie on top
When you sell your vote na poverty you dey invite oo
Make you shine your eyes

Chorus
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
If you talk and I talk and we all dey talk
No Shishi 4 bribe
We say, No Shisi 4 bribe
We Say, No Shishi 4 bribe o
We say, No shishi 4 bribe o

Timi Dakolo
If you sell, your vote
You sell your opportunity, You sell your tomorrow

Waje
You say good roads, good health and education

Mr P (P`square)
Yo P, Sing
Them say, the way you lay your bed na so you go lie on top

Pasuma
Dem go try to bribe you with Shisi
Make you no sell your future for Shishi
Dem go surely take out the profit na you go suffer
Naija, Amen
Monkey go dey work, Amen
Baboon go dey chop, Amen
Shey na so we go dey

Chorus
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you I do my part and you do your part oo
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
No Shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better

Illblizz
Corruption Kill us, Bribery finish us
Last Last chukwu still got us
Who wan change Nigeria, but us
Let`s make it work again, Everybody rise again
Tire for the talk talk, No body wan do the work
Nobody wan die here, i speak with no fear
Change am for them you can`t buy my soul
No shishi for your vote, this na the new oath
How much is your vote really really worth
How much they dem wan give you for the game
If we choose wrong then wetin we gain
My brother wetin we gain

Falz
My brother no go sell your future
To some people wey be criminals, wey no get conscience
No be say we go just dey the form vex
And still allow nonsense for another four years
Cos my people still dey jobless
Everyday my people still dey die in hundreds
So make we shine our eyes
Cos no be only two bad choices wey dey the contest
Give me one more verse please

I`m talking to you precisely
You dey school, office or dey do NYSC
With your PVC you can vote wisely
Even when the offer dey bringing is so spicy

Chorus
No Shishi 4 bride
If You talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better
No Shishi 4 bribe
If I do my part and you do your part
No Shishi 4 bribe
You talk and you talk and we all dey talk the same
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o

Slimcase
Don`t Sell Your Vote! Don`t Sell Your Vote!
Mixing Zeeno foster

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: 2babaFalzMr PNo Shishi 4 BribePasumaSimiSlimcase

Related Posts

Adekunle Gold - Fuji Xtra
News

Simi Mixed Every Song on Adekunle Gold’s Fuji Xtra

Adekunle Gold - Fuji Xtra
Songs

Adekunle Gold & Simi – Blue Fire

Falz - Omoge
Lyrics

Falz – Omoge Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue