tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Wizkid – “Jah Bless Me”

by Tomiwa
Jun 4, 2026 | 19:19
in Lyrics

width=500


Wizkid – Jah Bless Me Lyrics

Intro
Raaa!!!
Fire burn bad man

Chorus
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Verse 1
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey for low

Chorus
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Verse 2
Good people go to heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstas go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say

Hook
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everyday Dem see me Dema wave

My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave

Chorus
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Verse 3
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don`t put it where it`s hard to find
Let my music tell the people story
Don`t let my life be a normal story
I want to live in glory

Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don`t put it where it`s hard to find
Let my music tell the people story
Don`t let my life be a normal story
I want to live in glory

Interlude
To the ghetto youths, Drop ya Guns
Pick ya words, Done
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, Oh yeah
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam

Whoo whoo, yeah yeah yeah

Chorus
I say my Jah Jah Jah Jah Bless
Yeah you take away the pain that stay stress
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Jah Bless MeWizkid

Related Posts

Vybz Kartel - GOD and TIME
Songs

Vybz Kartel & Wizkid – Stay For The Night

Vybz Kartel, Wizkid
News

Wizkid Joins Star-Studded Lineup on Vybz Kartel’s Upcoming Album, GOD & TIME

Wizkid
News

“There’s Nobody Bigger in Africa” — Donawon on Wizkid’s Impact

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue