tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Wizkid – Ease Your Mind

by Tomiwa
Jul 23, 2026 | 03:50
in Lyrics, Songs

Wizkid

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid – Ease Your Mind Lyrics

It’s Kel P vibes

Verse 1
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things?don?happen for my?life, wey make me realise
Say, many?things go happen, and it`s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Chorus
Some days, it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Bridge
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje, o ooo
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Verse 2
Looking at my past, i`m glad it`s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See Starboy dey here, many men dey here
And the kele and the girls, all of them dey here

Chorus
Some days, it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Outro
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Instrumentals

Mix monster

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Ease Your Mind LyricsWizkid

Related Posts

Wizkid
News

Wizkid Crosses 11.4 Billion Spotify Streams

AfroPlus Fest 2026 - Davido, Wizkid & Tems
News

AfroPlus Fest 2026 Unveils Star-Studded Lineup Led by Davido, Wizkid & Tems

Wizkid & Drake
News

Wizkid & Drake’s Hit Song, Come Closer, Officially Certified Gold in France

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Odeal – For A Good Time

Odeal

Read moreDetails

Cheque – Yazi (Deluxe)

Cheque - Yazi (Deluxe)

Read moreDetails

ALBUM: Tory Lanez – Made You Think I Was Gone …But

ALBUM: Tory Lanez - Made You Think I Was Gone ...But

Read moreDetails

ALBUM: taves – Popstar Side A

taves - Popstar Side A

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo