tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Wizkid x Blaq Jerzee – Blow

by Tomiwa
Jun 4, 2026 | 10:02
in Lyrics, Songs

Blaq

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid x Blaq Jerzee – Blow Lyrics

Intro
Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl,?for?the girl dem
Bad?man for the girl, for the?dem
Are you fe-feeling feeling that
Release it

Verse 1: Blaq Jerzee
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke, kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe

Chorus: Wizkid
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo, jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy yo yo
Jo fun alhaji oo

Verse 2: Wizkid
Baby make i yan you different tori
See the feeling you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow
Blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
(release)

Bridge: Wizkid
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah

Chorus: Wizkid
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow (make you blow that your trumpet)
Blow that your trumpet blow blow (make you blow that your trumpet)
Sample your trumpet blow blow o (make you sample your trumpet)
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy yo yo
Jo fun alhaji oo

Outro: Blaq Jerzee
Say say
You have captured my heart o, baby o, ehh (Position)
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)

Outro: Wizkid
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink e sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: blaq jerzeeBlowWizkid

Related Posts

Vybz Kartel, Wizkid
News

Wizkid Joins Star-Studded Lineup on Vybz Kartel’s Upcoming Album, GOD & TIME

Wizkid
News

β€œThere’s Nobody Bigger in Africa” β€” Donawon on Wizkid’s Impact

Blaqbonez feat. Asake – Chanel
Editorial

Top 10 Nigerian Songs You Need on Repeat This Week

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue