tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Zlatan – The Matter ft. Papisnoop

by Tomiwa
Jun 18, 2026 | 22:25
in Lyrics

Zlatan

STREAM

Zlatan ft. Papisnoop – The Matter Lyrics

Poco Lee (& Zlatan)
It’s Mansa Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!!
All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter

As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava
Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
We go solve the matter

Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter
Dem say dem see condom for isolation center
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para,
Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside yesterday
Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo! see me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala
I order Shawarma, i see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Papisnoop
Haa! Olosho fe wa wahala
Mo do, O cum O gbe raba
Shey mo jo Obi Cubanna
Abi mo jo Jowizaza
Yepaa
Wo! E ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala
Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)
Tenant do omo Landlord (Matter)
Police dog ge omo solider je (Matter)
Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)
Uber driver n lo learner (Matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)
Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)
Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)
Oh sniiiff

Zlatan
See me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala
I order Shawarma see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter
*** na my padi, hinself sabi about the matter

Ibile! Who go solve the matter?
Their papa, their mama
Kerewa, Kerejo
(Ah Matter)
Kereji, kerewa
(Ah, ah Matter)
Their papa, their mama

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: PapisnoopThe Matter LyricsZlatan

Related Posts

Hotkeed & Zlatan - Baba
Lyrics

Hotkeed & Zlatan – Baba Lyrics

Hotkeed & Zlatan - Baba
Songs

Hotkeed & Zlatan – Baba

Qing Madi - Barely Legal (EP)
Lyrics

Qing Madi ft. Zlatan & Eemoh – 1 or 2 Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue