tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Timaya – “Born To Win Lyrics”

Timaya

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya – Born To Win Lyrics

Intro
Right
Chulo, leggo
Chulo no dey tire,
I dey fire,
Take them higher
Stoopid!

Chorus
I`m born to Win
Me I know get anybody to help so I must Win

All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no get anybody to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 1
Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
These days everything maka dey nlo
I know some artiste wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n lo
Back inna the days dem dey buga gan
Look around, turn around see the grace upon my life is so special

Chorus
Born to Win
I no get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 2
Get away, when I sell plantain where them dey?
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey (x2)

See ah! Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chorus

I’m Born to Win
I know get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no have anyone to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
Gongo gongo, gongo aso
These days everything maka dey nlo
All of my guy dem tura nlo
****** tonya tonya over lo
Say the people wey start I hear dem no more

Stoopid!

Timaya Born To Win Lyrics

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Born To Win LyricsTimaya

Related Posts

AFRIMMA
News

AFRIMMA 2026 Unveils Timeless Impact Award Nominees

Timaya & Duncan Mighty - Kontrol
Lyrics

Timaya & Duncan Mighty – Kontrol Lyrics

Timaya & Duncan Mighty - Kontrol
Songs

Timaya & Duncan Mighty – Kontrol

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Asake – M$NEY Live in London

Asake - M$NEY Live in London

Read moreDetails

Odeal – For A Good Time

Odeal

Read moreDetails

Cheque – Yazi (Deluxe)

Cheque - Yazi (Deluxe)

Read moreDetails

ALBUM: Tory Lanez – Made You Think I Was Gone …But

ALBUM: Tory Lanez - Made You Think I Was Gone ...But

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo