tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

DJ Cuppy x Stonebwoy – “Karma Lyrics”

by Tomiwa
Jun 11, 2026 | 11:18
in Lyrics

Cuppy

DJ Cuppy x Stonebwoy “Karma Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Intro
Wai Wai Wai Wai
You haffi Cuppy dat you know
Yeah yeah
Yah Mahhhn
Agatage
Stonebwoy
Come fi show dem wagwan

Stonebwoy
Nobody can stop we now, see the love wey we get e just dey elevate
Virus can`t catch me now, see my software e be up to date
Girl you look so cool, make me wanna give you all and more
I feel your love so true, woman that`s all I`m looking for

Cuppy
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Stonebwoy
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooha

Cuppy x Stonebwoy
Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
Aaai Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma

Cuppy’s Verse
Skibilibeng oo
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Stonebwoy
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh

Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
You know know know know know

Stonebwoy’s Verse
Alright, then again
Whine fi me now now (now now)
Baby whine fi me now now (now now)
Whine fi me now now (now now)
Bounce fi me, whine fi me (aaaai)

Cuppy x Stonebwoy
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh (oooh)
Ooooh

Shabalistica!

Outro by Cuppy
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yah mahn, yah man
Cuppy dat

DJ Cuppy x Stonebwoy “Karma Lyrics”

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Dj CuppyKarma LyricsStonebwoy

Related Posts

Stonebwoy & Arathejay - Mountain Tall
Lyrics

Stonebwoy & Arathejay – Mountain Tall Lyrics

Stonebwoy & Arathejay - Mountain Tall
GHANA

Stonebwoy & Arathejay – Mountain Tall

Yo Maps
Zambia

Yo Maps – Charleh (Remix) Ft Stonebwoy

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue