tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home A-List

Joeboy – Focus

by Tomiwa
Jun 14, 2026 | 08:24
in A-List, Lyrics, Songs

Joeboy

‘Baby’ & ‘Beginning’ crooner, Joeboy (Young Legend) returns with another banger titled Focus

Joeboy continues his ascent with his debut album, “Somewhere Between Beauty & Magic“, a celebration of love in its myriad forms , “Focus” is a track off the project”¦ Listen and Enjoy!

LYRICS

Oo no no ye ye ye
It’s MOG

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh
And I no dey know wassup

Sey you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I`m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I`m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I`m feeling so lazy yeah

To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I`m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I`m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I`m feeling so lazy ye

To like person no be crime

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Ahh ahn

Watch The Song Lyric Visualizer below,

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: focusJoeboy

Related Posts

Young Legend, Joeboy & Abefe - Let Me Go
Lyrics

Young Legend, Joeboy & Abefe – Let Me Go Lyrics

Young Legend, Joeboy & Abefe - Let Me Go
Songs

Young Legend, Joeboy & Abefe – Let Me Go

Laycon - KÁSHÌMAAWÒÓ (Mixtape)
Songs

Laycon ft. Joeboy & Tytanium – Night and Day

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue