tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyric Patoranking – “Celebrate Me LYRICS”

by Tomiwa
Jun 7, 2026 | 09:28
in Lyrics

Patoranking

Celebrate Me Lyrics from Patoranking

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Whayasay
Will, Willis give dem!
Whayasay

If I fail them go laugh me
Na my mama na en bath me
Them use excuse dey slap me
Same people when I turn them go yab me
(Alright )
Tell me, tell me where them dey
When I dey hustle I dey try sustain
Every, every Saturday from Ilaje down to Costain
Abeg Abeg no carry my blessings run
Today na you tomorrow fit be my turn
Show me love no go show me python
We be the same for Oluwa Kingdom

So me say
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Elema of Warri, you be Big Name
Ifeanyi Odii, you be Big Name
Awaritse, you be Big Name
My brother Young Don, you be Big Name
Onyeoma Havey the Don, Big Name
Foston, Sagila, Big Name
Ejele 1, you be Big Name
Obi Cubana, you be Big Name
Arthur Eze, you be Big Name
Ben Peters, you be Big Name
Tompolo you be Big Name
Ochacho, ebelebe you be Big Name
Okonjo Eweala, you be Big Name
Larry Gaga nwannem, you be Big Name

Oluwa make me a big name
Make I put all my enemies in big shame

So me say
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Verse 2
Gimme gimme wetin I dey deserve
If I suppose dey, no put me for reserve
No go wait till I kpai
Before you give me meat pie

Mike Adenuga, you be Big Name
Lekki Gardens, you be Big Name
Kabiyesi Elegushi, you be Big Name
Obafemi Martins, you be Big Name
Dammy Oloyon, you be Big Name
Ibrahim Mahama, you be Big Name
Sledge for Ghana, you be Big Name
Spoy Chukwudi, you be Big Name
Chief Ikuku, You be Big Name
Nasa research, you be Big Name
Alfred Temile you be Big Name
Charlie Akpuruka you be Big Name
Big Lamz, CP
Big Name
Emma Baggie, Billie Boom you be Big Name
Afunsho Ferra you be Big Name
Batura LongCash you be Big Name
Oluwafizzy

Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Gemstone still the boss
You dun` know
Whayasay
Give Dem!

Patoranking, Celebrate Me Lyrics

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Celebrate Me LyricsPatoranking

Related Posts

Patoranking & Ruger – Shake That
Lyrics

Patoranking & Ruger – Shake That Lyrics

Patoranking & Ruger – Shake That
Songs

Patoranking & Ruger – Shake That

Wizkid, Rvssian & Rauw Alejandro - PONGO
Cameroon

Les 10 Sons Afrobeats qui Tournent Partout au Cameroun Cette Semaine (Le #3 est dangereux )

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue