Yomi Fabiyi’s wife, Grace Jimoh has sparked a marriage crisis, as she reveals that all is not well in their marriage.
This information was revealed by an Instagram blog, Gistlover, who released chats, where Grace revealed that she endured a lot while in the marriage with the controversial actor.
Yomi constantly shared loved-up photo’s with his wife via his social media page, giving his fans a hint at a “perfect marriage”.
Sadly, all is not always as they seem on the gram. You may find it interesting to know that this will be the actor’s 2nd crashed marriage.
Find out more about the blogger’s revelation below.
The blogger wrote;
Actor yomi Fabiyi marriage folds up for the 3rd time. Hello tueh tueh, if I talk them no go allow me talk ooo, Gistlover na lie, yen yen yen, they still posted each other, this blog is toxic, toxic Kee una papa there.
Well, Yomi don finally pack out of the house for him wife oooo, them don drag each other to court ooop, I talk am that dey una no allow me talk even the wife swear for me, now oro tani ki baba na gbo, Obi Loma pari eh oooo, (talk wey we say make Oba no hear,na oba go settle am) where I for know say he don say the babe no fit endure again.
Na when I see her for comment section, what`s going on here,Na yoni ikebe super wife be this keh, I know say the matter don red,I Sha Waka pass, as the matter come serious naso she land inside my dm oooo, Shey koso wetin happen again, she I you and your husband don abuse me,naso she begin cry say yomi don pack comot for house come drag am go court again.
Dear Yomi you are not what you preach, young girls will come to you to act instead na prick you go dey offer them, it`s safe to say Yomi practices sex for roles, because this grace girl was his student, before we know it iva knack am belle, na wetin cause fight between mo Bimpe and yomi till today be that, yomi prick no dey stay one place,in as much as I no support the wife too because na wetin she find she see, yomi should stop intimidating her with court, Abi make I no put mouth GLB Nation?
Because na like this we put mouth for precious matter before she go back to dey play love with FFK (anywhere belle face na front) dear Yomi stop knacking all the girls under you and be doing Yeye activist online, take your prick, I come in peace (swipe to read all evidence attached) igo orobo oni bawa ooo.
See shots of chat below;
View this post on Instagram