Zinoleessky Call Of Duty Lyrics

Zinoleessky Call Of Duty Lyrics… Songwriter; Oniyide Azeez.
Naira Marley’s Protege- Zino returns with a new Niphkeys produced song titled Call Of Duty, Get the official audio and Lyrics below.
LYRICS
Intro
Oya, oya, delete
Ni bi bayi, see that your brain, e go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys
Verse 1
Ah! I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but i love sleeping too
Girl you can just tell me, if you want Jimmy Choo
See me girl i can give you two
So many other guys won chill with you
Pre-chorus
Now i just want to marry her
Kan buy her designers
Check your window, ka rira
It`s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 Shawty mapami now
You know say me i sabi now
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
omode pelu agbalaga
Oloyun ton lo si Ante-Natal
Anywhere me i go
Say dem love my flow
Dem say Zino get Lamba
Omode wey get Raba
Chorus
I be inside playing Call Off Duty (COD)
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Verse 2
This is all i wanting, this is all i want se
My love dey make her upset
Girl you have to bring your friends
‘Cause they will all love to meet my friends
Can we have a show by 10 (ten)?
So we have to leave by then
Or, abi dem no get idea, cos i no dey too show myself
Pre-chorus
Now i just want to marry her
Kan buy her designers
Check your window, ka rira
It`s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 Shawty mapami now
You know say me i sabi now
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy jo
Boys and girls un’jo
omode pelu agbalaga
Oloyun ton lo si Ante-Natal
Anywhere me i go
Say dem love my flow
Dem say Zino get Lamba
Omode wey get Raba
Additional Verse
Ahn, ahn
Poltergeist, me I go sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make i use ninja
Baby ma bami ja
Outro
I be inside playing Call Off Duty (COD)
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timi Jay on the track
FAQ & Knowledge
Q. Who sang the song βCall Of Dutyβ?
A. βCall Of Duty was sung by Zinoleeskyβ.
Q. Who wrote the lyrics of the βCall Of Dutyβ song?
A. βZinoleeskyβ wrote the lyrics for the song Call Of Duty.
Q. Who produced the music for the βCall Of Dutyβ song?
A. βNiphkeysβ, Niphkeys has previously produced the song βLoving Youβ for Zino.
Q. When was the song βCall Of Dutyβ released?
A. βCall Of Dutyβ song was released β26th August, 2022β






