tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Patoranking – Abobi Lyrics

by Tommy
Jun 13, 2026 | 10:16
in Lyrics

Abobi Lyrics, Song Written by Patoranking.

Patoranking

Here’s the official lyrics to the new Patoranking single title- ABOBI

LYRICS

It’s Kel-P Vibez.

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre

Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you’ll die by a gun
How you go feel at the point of no return
‘Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill Abobi eh
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobi?)
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobi?)
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
E no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
He just wan bubble
(Ahh ah ahn)
Family man wey dey struggle
(Ahh ah ahn)

Abobi no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
E no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
He just wan bubble
(Ahh ah ahn)
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobiii?)
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi eh
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobiii?)
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Abobi LyricsPatoranking

Related Posts

Patoranking & Ruger – Shake That
Lyrics

Patoranking & Ruger – Shake That Lyrics

Patoranking & Ruger – Shake That
Songs

Patoranking & Ruger – Shake That

Wizkid, Rvssian & Rauw Alejandro - PONGO
Cameroon

Les 10 Sons Afrobeats qui Tournent Partout au Cameroun Cette Semaine (Le #3 est dangereux )

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue