tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Falz – Yakubu Lyrics (ft. Vector)

by Tommy
Jun 5, 2026 | 17:57
in Lyrics

MR YAKUBU LYRICS, song by Falz featuring Vector tha Viper.

Falz

FALZ & VECTOR YAKUBU LYRICS

LYRICS

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
You don`t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se na sir ?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah )

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(Ah ah are you calling a dignity”¦?)

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

The same Mr Yakubu ?

Oju ati Orun ?

Enu no dey work

Opolo ti burst

Na who do the law ?

Na who kill the law?

Who people go ask?

Na who dem go call?

I been dey my own

Shey make I do like I no know wetin I know ?

Or make I do like I no see wetin I see ?

Shey make I be person wey no be wetin I be ?

You must be stupid if you think you have a case

Mr Yakubu who came from out of space

Mr Yakubu who is not like Gowon

He`s not head of state

He doesn`t need a gun

He took the results verified by a lot

The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead and access the source of their claims

Mr Yakubu is just a name

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(First argument,
I ”˜ll leave the rest for the next argument )

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know ?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti saré koó
O wa so fun p`ó ti joba tan, kón ma gbadébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card ?
You think 200million people are not smart ?

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: FalzvectorYakubu Lyrics

Related Posts

Omi la wo ran
Songs

Vector – Omi là wó ràn

Falz - Omoge
Lyrics

Falz – Omoge Lyrics

Boy Spyce & Falz - Arise
Songs

Boy Spyce & Falz – Arise

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue