tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home HOT!!

Davido – Godfather (Lyrics)

by Tommy
Jun 6, 2026 | 00:00
in HOT!!, Lyrics

GODFATHER LYRICS, written by Davido (Prod. by Blaisebeatz).

Davido

DAVIDO Godfather LYRICS


Ooobah!
All of the blessings wey dey come my way
Run!

Erima je ka jo pokotuwa, make you no go relent
The way you ju ibadi improper, shey yo want to collect?
You know i get the connect, (connect)
Ele your body fire oo
Carry kaka wey fit flat my tire oo

Call all my man dem make they ball out
Tonight i want to call out (call out)
Igbadun is important (important)
Igbadun is important (important)

You no see we are crossing borders (borders)
The magic e dey turn out (turn out)
All of my guys are ballers (ballers)
No ballon for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martins

All of the blessings wey dey come my way
They are all from God and if them try to touch

E go burn them like hot water o, hot water o
You better look well ki o to so da oo
(ki o to so da oo)
Counting my blessings ti ti do’la oo
Boy and i gat suffer o
Emi ni kan i be Godfather oo
I be the Godfather oo

I no dey joke with my peace of mind
Pass me the po make i feel alright
When am with you, am with you for life
Gat me wonna blow your whistle all night

Baby put all your worries all on me
I want to na money

Call all my man dem make they ball out
Tonight i want to fall out
Igbadun is important (important)
Igbadun is important

You no see we are crossing borders
The magic e dey turn out
All of my guys are ballers (ballers)
No ballon for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martins

All of the blessings wey dey come my way
(wey dey come my way)
They are all from God and if them try to touch

E go burn them like hot water o, hot water o
You better look well ki o to so da oo
Counting my blessings ti ti do’la oo
Boy and i gat suffer o
Emi ni kan i be Godfather oo
I be the Godfather oo

TIMELESS ALBUM TRACKLIST

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: DavidoGodfatherLyrics

Related Posts

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae & BNXN – Your Type Lyrics

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae – Youth Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) - Exopa
Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) – Exopa Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue