tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Ric Hassani – Amina Lyrics

by Tommy
Jun 7, 2026 | 02:52
in Lyrics

Ric

Here’s the Lyrics to AMINA, a new release from Ric Hassani.

AMINA LYRICS (by Ric Hassani)

Intro
Amina Amina Amina
Amina Amina
I wan just know your mind mind

Verse 1
No dey lie for me omaima
You dey trigger me
Everyday you get company omaima
You know I no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Chorus
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind mind

You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Verse 2
How many lamba you wan give
How many lies you wan lie
How many people you wan deceive
Omoema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne
This your blue eyes
Omo you don carry me go away uuuh

Bridge
You no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na choke
Na money be the koko so

Outro
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind girl
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

GET MORE LYRIC HERE

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Amina LyricsRIC Hassani

Related Posts

Ric Hassani - Lagos Lover Boy
Songs

Ric Hassani ft. Odumodublvck – Falling

zQPHHK 600x557
Songs

Ric Hassani – My Love ft. Johnny Drille & Tjan New Song

Songs

Ric Hassani – β€œBelieve” f. Olamide New Music

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue