tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Joeboy – Halle (Lyrics)

by Tommy
Jun 4, 2026 | 16:12
in Lyrics

Joeboy

Off Joeboy Pon Deck’s sophomore album (Body & Soul), Enjoy Lyrics of the new song title Halle.

HALLE LYRICS (written by Joeboy)

I no wan lie
everyday that I close my eyes, trouble dey my mind
wey dey make me no fit to smile
and I pray Jah you try and ease my mind
cause many times water comot for my eyes and mans been smiling oh oh
cause I no say dem be many wey no want to see man smile
and demma pray everyday to dey make say my face no shine
for this my case oh my shoe guy must to shine
see that`s Jah`s plan for my life
and I know say he no go ever stop to dey bless my life

Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
yawa dey e dey gbagbe gbagbe
for dem wey no like me, for dem wey no like me

O na
Many many man
no fit to understand God`s
I no come here to yarn okpata yarn
he carry me up when I was down
wetin my eye dey see they no know
as I dey take dey grind they no know o
they no fit go the place we don go
na baba God e do am for sure

So i say eh eh
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
yawa dey e dey gbagbe gbagbe
for dem wey no like me, for dem wey no like me

Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
yawa dey e dey gbagbe gbagbe
for dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)

Many many man
Many many many man
Many many many man

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: HalleJoeboyLyrics

Related Posts

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae & BNXN – Your Type Lyrics

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae – Youth Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) - Exopa
Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) – Exopa Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue