tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home A-List

Damo K Feat. Mohbad – Nibo Lyrics

You can check out "Nibo" Lyrics by Damo K Feat. Mohbad here.

by Peace Umanah
Jun 5, 2026 | 04:39
in A-List, Lyrics
Damo K Feat. Mohbad - Nibo Lyrics 1

Nibo Lyrics by Damo K Feat. Mohbad

Bizzy
Original o
Istolobo won
I don call the kele make she enter bolt dey come
I don call Isokoboy e send me odejiji
I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh)
So many things don dey my body me I no get time o

Nibo, Nibolowa
Where you don reach
Nibo, Nibolowa
Maa talk to the bike guy
Nibo, Nibolowa
Oga where una dey
Where you don dey, where you dun
Nibo, Nibolowa

Dey come, dey come, dey come front
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
Where you don reach
Kpenkpele kii gbe
Maa talk to the bike guy
Kpelekpe kpenkpele kii gbe
I don dey call your number you no dey pick

Now e no dey available
This thing wey dey sup girlie me I no gbadu
Mi o gbadun
And I don shayo o
Say my eye don dotty
Make I call my paddy o
Make e come deliver me
Tiny
Nibo, Nibolowa
Tiny you where you first dey nau
Nibo, Nibolowa
Oya Abeg no vex, send me her number
Nibo, Nibolowa
She go come, I go pay
Where you dey now

Nibo, Nibolowa
Tiny come through for me na
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: AfroAfrobeatsDamo KLyricsnigeria

Related Posts

Khael & Moses Bliss - Holy Spirit
Lyrics

Khael & Moses Bliss – Holy Spirit Lyrics

Tekno – Bamboo
Lyrics

Tekno – Bamboo Lyrics

Bidemi Olaoba - I Will Tarry
Lyrics

Bidemi Olaoba – I Will Tarry Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue