Boss Lyrics by Tml Vibez & Dj Kerty
Intro
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger, oh-wah (all these one no be banger oh)
(M-M-Murderer)
TML Vibe Boy, yeah-mm
(Wooh)
Verse 1
Came through with a clean vibe (with a clean vibe)
“I go go far, mΓ² ma gbera”, na wetin me tell my mama (tell my mama)
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global (see say I don dey global)
Ah, dem dey chop am for Australia
KΓ‘l? Adamawa, Yola
YΓ©, oris? Oluwa, Oluu-wa
Pre-Chorus
Bottega l??s?, panpan l’orun
Ah-kini mo shéé f?Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me “fool”?
?l?da, mΓ‘ sun, yeah
Chorus
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)
Verse 2
(Uh, all these one no be banger oh-wah)
YΓ©, I go flex you tinbΓ‘ l’Γ²wΓ²
The love wey you show me, o dun gΓ n, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama? Carry my burden-en, tinbΓ‘ s’Γ²jΓ² (oh-oh)
Pre-Chorus
Bottega l??s?, panpan l?orun
Ah-kini mo shéé f’Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me “fool”?
?l?da, mΓ‘ sun, yeah
Chorus
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)
Outro
(Oh-oh-oh, oh-oh)
(All these one no be banger, oh-wah, yeah)
(All these one, dem be master-uh, uh-uh)