
Ayo Maff Official Lyrics
Unwind with the soothing sounds of “Lazy Baby” by Ayo Maff. This chill track features smooth melodies and relatable lyrics perfect for relaxing moments.
Lazy Baby by Ayo Maff (Full Lyrics)
[Verse 1]
Mentally o
Mentally I’m not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu
[Chorus]
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I’ve been hustling
But today I no wan do anything
[Verse 2]
Na eba dem no dey warm am omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagoras theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codeine
Igbayi lola igba loni igba n lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I’m hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter cause I’ve been sad
[Chorus]
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I’ve been hustling
But today I no wan do anything
[Outro]
Na eba dem no dey warm am omo
DND dem no fit call am omo
O baby shey normal
O baby shey normal
Shey normal
To ba shey normal
Mo ma shey normal
About “Lazy Baby” by Ayo Maff
“Lazy Baby” captures the essence of needing a break after a long period of hard work and hustle. Ayo Maff effortlessly blends chill vibes with relatable lyrics, making it the perfect anthem for those laid-back days.
FAQs about “Lazy Baby” by Ayo Maff
Q: Who wrote “Lazy Baby” by Ayo Maff?
A: Nigerian singer-songwriter Ayo Maff wrote the song.
Q: What genre is “Lazy Baby” by Ayo Maff?
A: It is classified under the Afrobeat and Chill-hop genres.
Q: Where can I stream “Lazy Baby” by Ayo Maff?
A: The song is available on major platforms including Spotify, Apple Music, and YouTube.
Enjoy relaxing to the smooth sounds and lyrics of Ayo Maff’s “Lazy Baby”!