
Money Lyrics by TAR1Q & Scottyolorin
Refrain
Money, money, money, money (Ooh, yeah)
Money, money (Ooh, yeah), money, money (Burst my head)
Chorus
Wetin I dey find? (Money)
Wetin be the maths wey I like? (Money)
Wetin make me come online? (Money)
Wetin be my person na plus-size money
Say na wetin, wetin, wetin, wetin I dey find? (Money)
Wetin be the other thing wey dеy my mind? (Money)
Wetin be my pеrson na plus-size money
After love, na wetin, wetin I dey find? (Money; Mm, hm)
Pre-Chorus
Fọlọ́runṣọ́, baby, you know say na majesty, uh
Elumelu too soji, e still dey demand settings
Ikenga, I cannot get enough, money be my asset, uh
If e concern money, then e be emergency, ooh
Chorus
Wetin I dey find? (Money)
Wetin be the maths wey I like? (Money)
Wetin make me come online? (Money)
Wetin be my person na plus-size money
Say na wetin, wetin, wetin, wetin I dey find? (Money)
Wetin be the other thing wey dey my mind? (Money)
Wetin be my person na plus-size money
After love, na wetin, wetin I dey find? (Money)
Ooh, ooh-ooh, ooh, ooh-ooh
Refrain
Est-ce que tu aimes l’argent?
Money, money (Ooh, ooh-ooh)
Money, money (Ooh, ooh-ooh)
Verse 2
Na money I dey find
Make I no dey look referee, every day, na steady balling
I know wetin I dey find, so I’m working 24/7, no be 9 to 5, yeah
Na kẹlẹ dey my Prado, every day, na steady shopping like I’m Asherkine
Plenty shawties for my life, yeah, but I fell in love with money, no be lie, yeah
Pre-Chorus
Fọlọ́runṣọ́, baby, you know say na majesty, uh (Money)
Elumelu too soji, e still dey demand settings (Money)
Ikenga, I cannot get enough, money be my asset, uh (Money)
If e concern money, then e be emergency, ooh
Chorus
Wetin I dey find? (Money)
Wetin be the maths wey I like? (Money)
Wetin make me come online? (Money)
Wetin be my person na plus-size money
Say na wetin, wetin, wetin, wetin I dey find? (Money)
Wetin be the other thing wey dey my mind? (Money)
Wetin be my person na plus-size money
After love, na wetin, wetin I dey find? (Money)
Outro
Money, money (Ooh, ooh-ooh)
Money, money (Ooh, ooh-ooh, oh-oh)
Money, money (Ooh, ooh-ooh)
Money, money (Ooh, ooh-ooh)






