tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Boy Spyce & Ajebo Hustlers – HEAVENLY RACE Lyrics

by Peace Umanah
Jun 17, 2026 | 04:35
in Lyrics
Boy Spyce - Red Pill (EP)
Boy Spyce – Red Pill (EP)

HEAVENLY RACE Lyrics by Boy Spyce & Ajebo Hustlers

Dangote still dey pray to God e make e bless am
Person wey get keke dey pray for venza
And the person wey dey trek reach Ikeja
Still dey pray for money make he see Danfo to enter
Everybody wan dey plug who go be the socket
You go see the cripple walk
When dem blow the trumpet
Whether nah heaven or hell, oh you know for your conscience

Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints
Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly gate
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

Abeg
Abeg make you hold am there…
Bebelube, hypocrisy… nah their whole idea.
Dem go chook mouth… Omo me for all I care
I Dey stack up my rabba, I Dey get am clear
Wetin you talk no be wetin you do
Dem wey set the rules na them wey break the rules…
Same thing you criticize
Na the thing wey you Dey do
Be like, inside your head, you Dey loose some screws
I don Dey this journey
E don tey!
Smart enough to know not to go the wrong way aiii
On a daily’
I’m blessed I complain
Cause I can have enough and still want more again ahhh…

Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints
Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly gate
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

KPOS!
I no go lie for you my brother pray for grace
Wetin some people take days to get e dey some years
The life sef e no balance on a day to day
If your papa no guide, you go watch your future fade away
If you’re from where I’m from then life dey win two zero
Them go take you for a fool if you dey too mellow hmm
But e no get as e wan be
There’s a pay day for every hustler this one no be say them say
I dey keep my pride for house as I dey on my grind
You no go understand nah me know wetin Dey find
No be me go tell you You suppose don know from time
Who dey pass through wonders no go ever see the signs

Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints
Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly gate
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Ajebo HustlersBoy SpyceLyrics

Related Posts

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Lyrics

Ycee & Psycho YP – Island Girls Lyrics

Black Sherif - Find A Way
Lyrics

Black Sherif – Find A Way Lyrics

6uff & TUFF KING - Ripper's Fate
Lyrics

6uff & TUFF KING – Ripper’s Fate Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue