tooXclusive
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

Burna Boy – “Ja Ara E” [Lyrics]

by Tomiwa
Jul 19, 2019 | 15:20
in Lyrics, Songs
0
399
SHARES
2.3k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

blank

Burna Boy – Ja Ara E Lyrics

[Intro]
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

[verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head e go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Copy
Duncan Mighty Nibolowa Burna Boy

Duncan Mighty – “Nibolowa” ft. Burna Boy | Mp3 (Song)

Jul 5, 2022 | 06:45
DJ Tarico Burna Boy Yaba Buluku (Remix) Preck, Nelson Tivane

DJ Tarico x Burna Boy – “Yaba Buluku (Remix)” ft. Preck, Nelson Tivane | Mp3 (Song)

Jul 5, 2022 | 04:49
Burna Boy Kilometre

Burna Boy – “Kilometre” (Prod. by Chopstix) | Mp3 (Song)

Jul 4, 2022 | 12:30
Burna Boy Last Last

Burna Boy – Last Last (Song)

Jul 4, 2022 | 12:06
Wande Coal Wanted (Remix) Burna Boy

Wande Coal – “Wanted” (Remix) ft. Burna Boy | Mp3 (Song)

Jul 4, 2022 | 04:52
Jon Bellion I Feel It Burna Boy

Jon Bellion – “I Feel It” ft. Burna Boy | Mp3 (Song)

Jul 3, 2022 | 11:01
Asake Sungba (Remix) Burna Boy

Asake – Sungba (Remix) ft. Burna Boy (Song)

Jul 2, 2022 | 13:23
Burna Boy Want It All Polo G

Burna Boy – “Want It All” feat. Polo G | Mp3 (Song)

Jul 2, 2022 | 11:27
blank blank
blank

Latest Post

Spinall Asake Palazzo

Spinall x Asake – Palazzo (Song)

Jul 5, 2022 | 06:50
Duncan Mighty Nibolowa Burna Boy

Duncan Mighty – “Nibolowa” ft. Burna Boy | Mp3 (Song)

Jul 5, 2022 | 06:45
blank

[Album] A-Q – Golden ft. Chike & BabyBoyParis (Song)

Jul 5, 2022 | 06:34
Adekunle Gold Sinner Lucky Daye

Adekunle Gold – “Sinner” ft. Lucky Daye | Mp3. (Song)

Jul 5, 2022 | 06:12
Zinoleesky Rocking

Zinoleesky – Rocking (Song)

Jul 5, 2022 | 06:07
blank

“All Is In Order” ft. Don Jazzy x Rema x Korede x Crayon (Song)

Jul 5, 2022 | 05:56
blank
tooXclusive

  • About
  • Our Team
  • Advertise
  • Privacy Policy
  • Contact Us

Follow Us

No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News