tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

Davido – “FEM Lyrics”

Davido FEM Lyrics

Davido – “FEM Lyrics”

STREAM

LYRICS

Intro
Napji Killin this one
Baddest!


E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem! (Baddest)!

Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem! (I’m the baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me,
You wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Aahh Haan ahn

You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG


Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn


Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Dem go para for you o


Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you

You see say I get fans wey dey para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter staffs
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind


Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn


Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me

Para, para, para
Para for me

Outro
Napji Killin this one

Davido – “FEM Lyrics” 

DOWNLOAD More Music

I deserve the “King of Afrobeats” title – Davido

I deserve the “King of Afrobeats” title – Davido

by Idara Inyang
2 weeks ago
0

...

Davido Unavailable Instrumental

Davido – Unavailable (Download Instrumental)

by Tommy
4 weeks ago
0

...

CKay, Davido, Focalistic WATAWI LYRICS

[Lyrics] CKay, Davido, Focalistic – WATAWI LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

davido

LYRICS: Davido – BOP ft. Dexta Daps

by Tommy
1 month ago
0

...

LAX Davido Pepe LYRICS

[Lyrics] LAX x Davido – “Pepe LYRICS”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

[Lyrics + Video] Vector - "Comfort" ft. Davido

[Lyrics + Video] Vector – “Comfort” ft. Davido

by Tomiwa
1 month ago
0

...

[Song] Ichaba x Davido – “Man Must Chop”

[Lyrics] Ichaba x Davido – “Man Must Chop”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.
News

Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.

by Idara Inyang
Jun 9, 2023 | 19:11
0

Popular singer, B-Red speaks on how Afrobeats legend, Burna Boy chased after his and Davido’s car in Port Harcourt, screaming...

Read more
Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)
News

Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)

by Idara Inyang
Jun 9, 2023 | 18:49
0

In an exciting development, renowned songstress Tiwa Savage recently took to her social media page to share a video capturing the moment...

Read more
“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]
News

“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]

by Idara Inyang
Jun 9, 2023 | 13:27
0

US-based Nigerian hip-hop artist, Onome Onokohwomo professionally known as Young6ix, has revealed that he achieved fame before Davido. This is...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
Jun 2, 2023 | 00:55
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
Jun 2, 2023 | 00:54
0

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.
News

Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.

Jun 9, 2023 | 19:11
Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)
News

Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)

Jun 9, 2023 | 18:49
“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]
News

“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]

Jun 9, 2023 | 13:27
“I should be placed among old cats like Olamide, Wizkid” – Iyanya Declares
News

“I should be placed among old cats like Olamide, Wizkid” – Iyanya Declares

Jun 9, 2023 | 12:56
VIDEO: Simi Shares Embarrassing Moment an Official Sent Her Back Home for Indecent Dressing
News

VIDEO: Simi Shares Embarrassing Moment an Official Sent Her Back Home for Indecent Dressing

Jun 9, 2023 | 12:45
slot pulsa slot dana