“Lo De (idc)” Lyrics by Don Mappy
Eyes Dey red
Water no drop
I no fit cry on God, on God
Matters Dey for head
I no fit stop
I put my hope on God, on God
Sometimes I dey Guatemala
With my fine Abena
Won gbo mi ni Montpellier
And I suppose dey that area
But I Dey flex in Nigeria
Mo n jaiye pelu awon omo oba
Steady climbing ladders
Cause it’s not yet gon be over
Aaah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se’eke
But it’s okay
I don’t care I don’t care
Aaah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se’ ke
But I don’t care
I don’t care
I don’t care
Been a year since my man nego
I’ve been confused
Was like 2 days to my birthday
I guess I’m not just used to this
Water for my pillow
My heart e weigh 10 kilo
My head e weigh 10 kilo
Aaah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se’eke
But it’s okay
I don’t care
I don’t care
Aaah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se’ke
But I don’t care
I don’t care
I don’t care