Zlatan teams up with Odumodublvck & Jeriq on this new song title- Oganigwe, See Lyrics below.
OGANIGWE LYRICS (Written by Zlatan, Odumodublvck & Jeriq)
Intro: Odumodu
Ay, ay
I don blow
Mazi gburugburu
Ijo, Praa
Ehn
Chech da producer
Chorus
Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow
Tell dem say Odumodu don show
Zanku pluck one babito
Dey don choke
Dey don broke, commot for band o
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don broke, commot for band o
Oganigwe, when we rap dem go give way
Verse 1: Zlatan
Kuron’be jo, ah
Wetin man go do without akonuche
E no easy to get friend like David Adeleke
E no go wan know wetin sup that time wey maga no gree pay
20k, 30k, e no dey to carry one babe
Dem be d?y shine like halogen, w? be like candle light
I say One day, e go be
Tales by moonlight
I keep quiet
Dem think say I no wise
E shock dem say na double six (6) e show when I roll dice
Obi Cubana no get two head (Eh!)
Jowi Zaza steady dey give them (Eh!)
New debit alert every weekend (Eh!)
I sabi men wey wicked (Eh!)
Inside lambo, man like chico
Cubana chief, him money too much
No let six pack gree show
If you no get, you get e show
(Cubana go to gym)
Kuonbe
Chorus: Odumodublvck
Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
Tell dem say Odumodu don show (Ebelebe)
Zanku pluck one babito
Dey don choke (Omalicha)
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe (Ogbe!), when we rap dem go give way
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way
Verse 2: Jeriq
*****
Boy o ye (o ye)
Boy o ye (o ye)
Onisha di le (o ye)
Apkapka di ke (o ye)
O fu de one chance
You get Wazo?
Ikorodu, Jeriq, Odumodu
Chorus
Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
Tell dem say Odumodu don show (Ebelebe)
Zanku pluck one babito
Dey don choke (Omalicha)
Dey don broke, commot for band oh (Omalicha)
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way