tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home A-List

Erigga – Wahala ft. Oga Network

by Tommy
Jun 17, 2026 | 14:17
in A-List, Songs, VIDEOS

Erigga

Erigga and Oga Network releases WAHALA music video directed by DINDU.

South South rapper, Erigga teams up with songwriter and storyteller Oga Network to deliver this thoughtful record titled Wahala.

Today Paperboi drops the official music video for this track which is off his 2020 EP- Before The Chaos.

Enjoy!

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Armed robber dey call thief ole
Wahala dey

Oga DPO na who thief him phone for inside police station, abeg
Nepa office on generator dem no no wen light go come

As I dey follow you dey talk all my men don off
The loud wey we dey smoke dem no fit drag pass one puff
We taya for Nigeria matter I no fit lie you
Na wetin Fela and China talk still dey happen
Who rule go waste money work he no go do
Hustle don make boys forget wetin den read for school
12 years 13 years don dey do Yahoo
Dey look Epa wen nor dey do like big Malu
Epa don graduate for Ekpoma but no level
He find work he tire he kukuma join HK
According to am the rain wey beat am today, go wash im Benz tomorrow once e puma pay
For all the good men he dey jam no wan get shishi
I no fit judge d story don pass deeper life preaching
Since Jona no get patience he join taking
Na last week dem poof close to that bakery

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Armed robber dey call thief ole o
Wahala dey

Oga DPO na who thief him phone for inside police station wahala
Nepa office on generator, dem no no wen light go come
(how dem wan take know)

Dear Abacha small thing fit reach me
The last one you send come area we no see shishi
Stay at home but where the electricity
Nigeria na cruise I swear God forbid bad thing

Wetin dey occur my whatsApp na Mandilas
View my status na shoe, bag, hair and slippers
15years no dey sleep house she don enter street
Dey sell pussy for Lekki her Father against that shit

Cos na she dey survive dem alert steady
This generation don cast wen e go ending
Na Yahoo money make Aunty collect big slap cos 17years don too dey my snap
Nigeria now be like fowl wey no get owner
Who swear give us e no go better for una
Covid 19 grandchildren wey suppose give us cure
Don turn makeup artiste dey director pure

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Armed robber dey call thief ole o
Wahala dey

Oga DPO na who thief his phone for inside police station very bigi wahala o e dey here
Nepa office on generator, dem no know wen light go come
wahala dey here oo

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: EriggaOga NetworkWahala

Related Posts

Erigga
Songs

Erigga & Eeskay – North & South (EP)

Reeplay - Pick 2
Songs

Reeplay & Erigga – Find Me

Erigga - "Puna Vibes"
A-List

Erigga – Puna Vibes

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue